Ease Your Mind (feat. Wizkid & Kel-P)

Ease Your Mind (feat. Wizkid & Kel-P) a song by StarBoy on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Ease Your Mind (feat. Wizkid & Kel-P) by StarBoy

Ease Your Mind (feat. Wizkid & Kel-P) Lyrics

[00:05.80] (It's Kel-P vibes)
[00:09.98] Many thing don really open my eyes
[00:12.35] Many things don happen wey don open my mind
[00:15.11] Things don happen for my life, we make me realize
[00:17.71] Sey, many things go happen, and it's real fine
[00:20.41] Never let the small talks but the money get to me
[00:23.04] I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
[00:25.76] I put my body on my grind, let the money control me
[00:28.48] Sey, my sound dem dey bus', they can't open their jaws
[00:31.18] Some days, it fi be like sey your rain no pour
[00:33.80] Hear my brother, even if it be like days too long
[00:36.62] Even if it be like sey your light no come
[00:39.18] Just ease your mind
[00:41.04] You know sey, this life na turn by turn
[00:44.53] When your time come, my brother, no go gone
[00:47.07] When your thing come, my brother, no go rush
[00:49.75] Just ease your mind
[00:51.83] Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
[00:54.56] Mi lolo
[00:57.04] Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah
[01:02.66] Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh
[01:07.40] Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah
[01:14.20] Looking at my past, I'm glad it's over
[01:16.60] Steady I dey steady thank Jehovah
[01:19.21] Now I got some likkle ice in my soda
[01:21.86] And I pour some more ice, it made me colder
[01:24.46] See the music take me places, even man never reach
[01:26.89] Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
[01:29.73] See StarBoy dey here, where the men dey here?
[01:32.41] And the kele and the girls, all of them dey here
[01:35.19] Some days, it fi be lie sey your rain no pour
[01:37.72] Hear my brother, even if it be like days too long
[01:40.51] Even if it be like sey your light no come
[01:43.14] Just ease your mind
[01:45.66] You know sey, this life na turn by turn
[01:48.48] When your time come, my brother, no go gone
[01:51.52] When your thing come, my brother, no go rush
[01:54.05] Just ease your mind
[01:56.21] Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
[01:58.73] Mi lolo
[02:01.40] Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah
[02:06.08] Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh
[02:10.73] Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah
[02:33.85] (Mix Monster)

From the album: SoundMan Vol. 1