Vanilla

Vanilla a song by Burna Boy on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Vanilla by Burna Boy

Vanilla Lyrics

[00:19.71] Falila say make I come, come
[00:21.37] Then she give me vanilla make I chop, chop, chop
[00:23.86] Then her padi, Jamilah, wey carry bum-bum
[00:26.12] Wan dey make my medula dey malfunction, yeah
[00:29.10] Falila say make I come, come
[00:31.06] Then she give me vanilla make I chop, chop, chop
[00:33.52] Then her padi, Jamilah, wey carry bum-bum
[00:35.78] Wan dey make my medula dey malfunction
[00:37.91] Abi ọ já, baby, wọn já
[00:39.96] See as you fine like a mami water
[00:42.39] Just because you fine like Yemoja o
[00:44.90] Ti n bà gbé sí é, Lara yé má sà o
[00:47.08] Now she don dey call me daddy
[00:49.20] Love it when she's calling me alhaji o
[00:51.94] Kí là jù, kí là rí o
[00:53.92] All over the world wọ n wà mẹ o
[00:57.71] And I no dey carry last
[00:59.69] Even though sey I dey try relax
[01:01.81] Girl, you know your friend carry nyash
[01:04.35] Wetin you dey do me I no like am, yeah
[01:07.65] And I no dey carry last
[01:09.25] Even though sey I dey try relax
[01:11.75] Girl, you know your friend carry nyash
[01:13.99] Wetin you dey do me I no like am, yeah
[01:17.32] Falila say make I come, come
[01:18.92] Then she give me vanilla make I chop, chop, chop
[01:21.44] Then her padi, Jamilah, wey carry bum-bum
[01:23.98] Wan dey make my medula dey malfunction, yeah
[01:26.94] Falila say make I come, come
[01:28.61] Then she give me vanilla make I chop, chop, chop
[01:31.13] Then her padi, Jamilah, wey carry bum-bum
[01:33.54] Wan dey make my medula dey malfunction
[01:36.08] Mọn beri for your body, body
[01:38.57] Mọn spending all my money, money
[01:41.05] Wọ bo ṣé n carry body
[01:42.80] Yeah, my sweety baby, carry body
[01:45.74] Mọn beri for your body, body
[01:48.27] Mọn spending all my money, money
[01:50.66] Wọ bo ṣé n carry body
[01:52.36] Yeah, my sweety baby, carry body
[01:55.64] Falila say make I come, come
[01:57.35] Then she give me vanilla make I chop, chop, chop
[01:59.84] Then her padi, Jamilah, wey carry bum-bum
[02:02.31] Wan dey make my medula dey malfunction, yeah
[02:05.36] Falila say make I come, come
[02:06.98] Then she give me vanilla make I chop, chop, chop
[02:09.52] Then her padi, Jamilah, wey carry bum-bum
[02:11.69] Wan dey make my medula dey malfunction
[02:14.75] And I no dey carry last
[02:16.31] Even though sey I dey try relax
[02:18.83] Girl, you know your friend carry nyash
[02:21.21] Wetin you dey do me I no like am, yeah
[02:24.37] And I no dey carry last
[02:26.09] Even though sey I dey try relax
[02:28.59] Girl, you know your friend carry nyash
[02:30.99] Wetin you dey do me I no like am, yeah
[02:33.99]

From the album: Love, Damini