Oluwa Burna
Oluwa Burna a song by Burna Boy on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Oluwa Burna Lyrics
[00:02.94] Ehn! mi gbo, ehn!
[00:08.89] She be yi mon lo be o
[00:10.99] Emi o lo be o
[00:13.03] She be yi mon lo be o
[00:15.40] Emi o lo be o
[00:18.06] Make I introduce
[00:19.39] To the people wey wan make I lose
[00:20.87] 'Cause oluwa burna too dey talk e truth
[00:22.49] And e don reach stage
[00:24.14] Wey some people want to prosecute
[00:25.30] Wan press me make I turn mute
[00:27.11] Wetin you go do
[00:28.39] Make I ask you if to say na you
[00:29.91] If you try to put your leg inside my shoe
[00:31.62] You go see say e no easy to do wetin I dey do
[00:34.40] Make dem do carry, I no dey peaceful
[00:36.44] Won ni Oluwa Burna titi a corner
[00:39.35] Ara kuni mi sho gbo mi
[00:41.60] Oluwa Burna no get e comma
[00:44.32] Ara kuni mi sho gbo
[00:46.42] Oluwa Burna titi a corner
[00:49.35] Ara kuni mi sho gbo mi
[00:51.22] People dey suffer he go discover
[00:53.36] Mo ni ara kuni mi sho gbo
[00:56.30] Omo as e don happen
[00:57.69] If you feeling guilty pray make the song slap you
[01:00.05] I don dey hear many things wey I no gbadu
[01:02.28] Make I tell you to echo my love na so
[01:04.69] Oh-oh, no be to dey shout
[01:06.95] This na living testimony me dey talk about
[01:09.04] Until you see am with eye you go dey doubt
[01:11.45] No be everything you go see wey you go yarn
[01:13.74] Won ni Oluwa Burna titi a corner
[01:16.44] Ara kuni mi sho gbo mi
[01:19.08] Oluwa Burna no get e comma
[01:21.74] Ara kuni mi sho gbo
[01:23.71] Oluwa Burna titi a corner
[01:26.47] Ara kuni mi sho gbo mi
[01:28.22] People dey suffer he go discover
[01:31.12] Mo ni ara kuni mi sho gbo
[01:32.74] Omo wetin dey happen wetin dey sup
[01:34.96] Everybody wan talk
[01:37.07] Wetin dey shele, wetin you talk
[01:39.49] Emi no mo tan so o
[01:42.08] Omo tan gbo
[01:44.02] And if you dey for party play my gbedu non stop
[01:46.22] Whether you like it or not, I go dey here very long
[01:48.58] Na the gbedu for the street awon temi wan jooo
[01:51.18] Won ni Oluwa Burna titi a corner
[01:54.60] Ara kuni mi sho gbo mi
[01:56.40] Oluwa Burna no get e comma
[01:59.16] Ara kuni mi sho gbo
[02:00.73] Oluwa Burna titi a corner
[02:03.76] Ara kuni mi sho gbo mi
[02:05.42] People dey suffer he go discover
[02:08.05] Mo ni ara kuni mi sho gbo
[02:10.25] Wetin person go do
[02:12.18] Wey tey no go watch him talk about
[02:14.87] Wetin person go do
[02:16.56] Wey tey no go watch him talk about
[02:19.68] Ma lo be o
[02:21.76] My brother no go there o
[02:23.92] Ehen, ma lo be o
[02:25.51] My brother no go there o
[02:28.35] Ehen, ma lo be o
[02:30.74] My brother no go there o
[02:33.38] Ma lo be o
[02:35.75] My brother no go there o
[02:37.89] (Spellz)
[02:38.22]

From the album: On a Spaceship
-
Intro by Burna Boy , -
Intro by Burna Boy , -
Oluwa Burna by Burna Boy , -
Oluwa Burna by Burna Boy , -
The Realest by Burna Boy , -
The Realest by Burna Boy , -
Mine Tonight (feat. Nyanda) by Burna Boy , Nyanda , -
Mine Tonight (feat. Nyanda) by Burna Boy , Nyanda , -
Ring Ring by Burna Boy , -
Ring Ring by Burna Boy , -
Single (feat. Wizkid) by Burna Boy , Wizkid , -
Single (feat. Wizkid) by Burna Boy , Wizkid , -
Sampudi by Burna Boy , -
Sampudi by Burna Boy , -
As e Be (Skit) by Burna Boy , -
As e Be (Skit) by Burna Boy , -
Rizzla by Burna Boy , -
Duro Ni Be by Burna Boy , Phyno , -
Rizzla by Burna Boy , -
Jealousy by Burna Boy , -
Jealousy by Burna Boy , -
Duro Ni Be (feat. Phyno) by Burna Boy , Phyno , -
Another One by Burna Boy , -
Another One by Burna Boy , -
Before (feat. Flavour) by Burna Boy , Flavour , -
Before (feat. Flavour) by Burna Boy , Flavour , -
Trance by Burna Boy , -
Trance by Burna Boy , -
On a Very Good Day (feat. Wande Coal) by Burna Boy , Wande Coal , -
On A Very Good Day (feat. Wande Coal) by Burna Boy , Wande Coal , -
Birthday (feat. AKA, Kid X & Da Les) by Burna Boy , AKA , Kid X , Da Les , -
Birthday (feat. Aka, Kid X & Da Les) by Burna Boy , AKA , Kid X , Da Les , -
Gone by Burna Boy , -
Gone by Burna Boy , -
Mi O Ni Gba by Burna Boy , -
If People Must Die by Burna Boy , -
If People Must Die by Burna Boy , -
Soke by Burna Boy ,