Asawana

Asawana a song by VDJ Tflexx on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Asawana by VDJ Tflexx

Asawana Lyrics

[00:02.06] How e dey be
[00:06.57] Afro cult
[00:08.96] Aaaaaah Izoooon!!!
[00:11.36] Nyaaah!!!
[00:13.13] Izon keme emi?
[00:14.29] Emiye!
[00:15.54] Omo no joy oh (no joy oh)
[00:18.15] Them say we be bad people
[00:19.45] We be irritant
[00:20.58] We kidnap people
[00:21.84] We be militant
[00:22.93] We Dey pick isam
[00:23.95] We no relevant
[00:25.20] We be Antelope
[00:26.39] Them be Elephant
[00:28.48] Ijaw boys
[00:29.72] Them Dey challenge Ijaw boys
[00:33.23] Ijaw boys
[00:34.53] Them wan challenge Ijaw boys
[00:36.82] Asawana
[00:37.69] (WANA)
[00:38.41] Wana
[00:38.94] Asawana
[00:40.07] (WANA)
[00:40.56] Wana
[00:41.32] Asawana
[00:42.42] (WANA)
[00:42.99] Wana
[00:43.80] Asawana
[00:44.60] (WANA)
[00:45.34] (Wana)
[00:46.17] Bini kpo esinya
[00:47.26] (Wana)
[00:48.60] Foyin kpo esinya
[00:49.63] (Wana)
[00:50.18] Iyeri Kpo esinya
[00:51.78] (Wana)
[00:55.47] Ijaw boy dem Dey para for me
[00:58.13] Say I too loud dem Dey hala for me
[01:00.23] Small oil wey I see wey dem gather for me
[01:02.55] Say my kpo fire be like the Sallah for me
[01:04.97] I Dey polish my life n no mallam for me
[01:07.06] No go follow bam boys wey no gallant for me
[01:09.49] Chasing your goal you be Halland for me
[01:11.89] Keep it real I be THOR you be HAMMER for me
[01:15.24] Ijaw boys
[01:16.56] Them Dey challenge Ijaw boys
[01:19.90] Ijaw boys
[01:21.37] Them wan challenge Ijaw boys
[01:23.19] Asawana
[01:24.22] (WANA)
[01:25.08] Wana
[01:25.80] Asawana
[01:26.66] (WANA)
[01:27.44] Wana
[01:28.25] Asawana
[01:29.08] (WANA)
[01:29.58] Wana
[01:30.34] Asawana
[01:31.18] (WANA)
[01:31.97] (Wana)
[01:32.79] Bini kpo esinya
[01:34.33] (Wana)
[01:34.83] Foyin kpo esinya
[01:36.49] (Wana)
[01:37.26] Iyeri Kpo esinya
[01:38.32] (Wana)
[01:42.38] Them say we be bad people
[01:43.12] We be irritant
[01:44.46] We kidnap people
[01:45.81] We be militant
[01:46.88] We Dey pick isam
[01:47.94] We no relevant
[01:49.26] We be Antelope
[01:50.26] Them be Elephant
[01:52.32] Ijaw boys
[01:53.69] Them Dey challenge Ijaw boys
[01:56.33] Ijaw boys
[01:58.42] Them wan challenge Ijaw boys
[02:00.57] Asawana
[02:01.62] (WANA)
[02:02.13] Wana
[02:02.94] Asawana
[02:04.04] (WANA)
[02:04.60] Wana
[02:05.40] Asawana
[02:06.50] (WANA)
[02:06.96] Wana
[02:07.76] Asawana
[02:08.54] (WANA)
[02:09.34] (Wana)
[02:10.15] Bini kpo esinya
[02:10.93] (Wana)
[02:12.37] Foyin kpo esinya
[02:13.39] (Wana)
[02:13.81] Iyeri Kpo esinya
[02:15.75] (Wana)
[02:18.61]

From the album: Afro Cult, Vol.1