Escape

Escape a song by Novemba on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Escape by Novemba

Escape Lyrics

[00:06.94] Away, away, away, away
[00:10.91]
[00:20.64] This one for the pain I face
[00:22.81] For all the feelings wey I relegate
[00:25.26] Steady I dey grind on daily base
[00:28.18] Na for the paper why I no go chase (why I no go chase o)
[00:31.76] If dem say I craze
[00:33.69] Shey if I fall dem go feel my pain?
[00:36.17] Papa no dey my mama dey pray
[00:38.05] 365 days no holiday, e be no holiday o
[00:42.08] Man fit to craze, fit to craze
[00:43.64] Steady pressure everyday and na yawa be the case
[00:46.22] Dem no fit to feel my pain make I dey, make dem dey
[00:49.02] Everybody for him lane
[00:50.38] Only me dey run me race
[00:51.67] No be play cause
[00:52.64] If I fit to run away, I go run away, run away (run away)
[00:57.46] Be only me wey go feel my pain
[01:00.05] Feel my pain, feel my pain, feel my pain
[01:02.74] My mama dey pray on a daily base o
[01:05.30] I dey pray, I dey pray, I dey pray
[01:08.16] If na to run, I go run away
[01:10.61] If I fit to run, I go run away
[01:11.87] Say if I fit to run away, run away, run away
[01:18.33] E be only me wey go feel my pain o
[01:21.18] Feel my pain, feel my pain
[01:23.01] I go run away, run away
[01:24.64] Run away away
[01:25.62] Away, away, away, away
[01:29.31] Only me dey run my race
[01:32.56] Away, away, away, away, away
[01:33.46] This one no be any man grace oh na
[01:36.65] Away, away, away, away, away
[01:40.61] Away, away, away, away, away
[01:46.27] I know say problem no dey finish
[01:48.02] Brother man e be things
[01:49.39] If u say I lie omo you for try be me
[01:52.03] Steady I dey grind I dey hustle no sleeping
[01:54.72] I dey find my riddim
[01:55.97] But dem no know say man fit to gbes fit to craze
[01:58.29] Steady pressure everyday and na yawa be the case
[02:01.00] Dem no fit to feel my pain
[02:02.31] Make I dey make dem dey, everybody for him lane
[02:03.92] Only me go run me race
[02:06.32] No be play 'cause
[02:07.30] If I fit to run away
[02:09.09] I go run away, run away, run away
[02:11.46] Run away
[02:11.76] E be only me wey dey feel my pain o
[02:14.65] Feel my pain feel my pain
[02:16.61] Feel my pain, Mamma dey pray on a daily base
[02:18.57] I dey pray, I dey pray, I dey pray
[02:21.41] If na to run I go run away
[02:24.63] If I fit to run away
[02:27.64] I go run away run away
[02:31.20]
[02:39.54] Man fit to craze fit to craze
[02:40.92] Steady pressure everyday
[02:42.36] And na yawa be the case
[02:43.68] Dem no fit to feel my pain
[02:45.03] Make I dey, make dem dey
[02:46.46] Everybody for him lane
[02:47.75] Only me dey run me race
[02:49.09] No be play cause
[02:50.62]

From the album: Escapade