AMABANGA

AMABANGA a song by Anti World Gangstars on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

AMABANGA by Anti World Gangstars

AMABANGA Lyrics

[00:02.30] Yeah
[00:03.53] Preeee
[00:05.80] Grrrrrrr
[00:09.02] Ah
[00:10.83] Blvcksheep forever, Blvcksheep for life
[00:11.94] Izzgaju till we kpeme, Antiworld Gangstars...(*Pffft*)
[00:13.34] Haaaa... Eh Why?
[00:14.81] 1... 2... 3... Let's Go
[00:15.76] Now i wan party (Olololo)
[00:18.78] When i commot from Panti... I free (Olololo)
[00:22.66] I dey go, this Antiworld party (Elelelele)
[00:26.89] Dj Mono P (Le le le le eh eh ehh)
[00:30.17] Elelelele... Olololo
[00:33.65] Men at work e too sure if na my vibe wey dem want make dem put body
[00:36.78] (Na we go burst their speakers)
[00:37.74] Two meters na the least Lagos to Paris
[00:39.92] Look at me... I'm him (Na we dey burn the meters)
[00:41.42] Play bet, Play tete (Sure odd)
[00:43.58] Any play i go put body
[00:45.67] Heavyweight Anaconda... Ama bang her
[00:48.24] Antiworld na my own plan B
[00:49.86] No check am... E done go (E done go)
[00:51.95] We dey strike dey go like Sango (Sango)
[00:54.34] Asuu... No be childs (Okay na)
[00:55.80] No be beans Ewa Goyin Mai mai (Ewa goyin mai mai)
[00:57.86] I dey... I dey... I dey put body I dey show full face
[01:00.51] I dey feel cozy for Ucee space
[01:02.67] We dey burst setting... Koti no see trace no way (Fatboy E)
[01:05.04] The gang no dey stay one place
[01:06.48] We no dey stay one place Antiwolrd we too dey waka waka
[01:09.01] Na from UK we just lap jump on amabanga
[01:10.94] Before them been dey form for us but now dem no fit do us yanga
[01:13.02] Before you go reach where we dey now you go need taller ladder (Go)
[01:15.11] We dey... We dey... We dey grind, we dey work
[01:16.46] We dey... We dey chop, E dey show
[01:17.66] You think say i go let you overtake me ehn... Make i know (Ehn)
[01:19.85] I go bash your car... I go take you off the road
[01:21.61] I go run am on code... On a low low low (Ololololo)
[01:23.77] Men at work e too sure if na my vibe wey dem want make dem put body
[01:26.92] (Make dem put body o)
[01:27.89] Two meters na the least Lagos to Paris
[01:29.93] Look at me... I'm him (take a look i'm him)
[01:31.52] Play bet, Play tete (Sure odd)
[01:33.67] Any play i go put body
[01:35.79] Heavyweight Anaconda... Ama bang her
[01:38.30] Antiworld na my own plan B
[01:40.11] Money no be problem go ask Sarkodie
[01:42.12] Na them been dey ball as E be we done sack them
[01:44.42] You dey wait make them sack my set... You go wait die
[01:46.50] Which kind stoner wey dey bring only one tie
[01:48.69] Shima get toto wey e carry nine lives
[01:50.86] So it's only right that i hit am ten ten times
[01:52.66] My ginger is gingered... I'm kpanshing her careless
[01:54.64] Like advert for fearless... Omo i can care less (Let's go)
[01:57.01] Banger go gbim gbim gbim gbim (Aye... Gbim gbim)
[01:59.07] Sound boy go sing sing sing sing
[02:00.71] They be calling on Gustavo say mi call call
[02:03.32] Hotline go dey ring ring ring ring
[02:05.44] Ear piece dey Ti Ti Ti Ti
[02:07.04] Living large make dem call police
[02:09.01] Hundred Opps but dem no compete
[02:11.25] Ama bang on any tune making money with the man dem (AWG)
[02:13.88] Men at work e too sure if na my vibe wey dem want make dem put body
[02:17.03] (Make dem put body o... Ololololo)
[02:17.96] Two meters na the least Lagos to Paris
[02:20.05] Look at me... I'm him (take a look i'm him)
[02:21.69] Play bet, Play tete (Sure odd)
[02:23.72] Any play i go put body (i go put body)
[02:25.86] Heavyweight Anaconda... Ama bang her
[02:28.37] Antiworld na my own plan B (Ololololo)
[02:29.55] Ucee
[02:33.56] Now i wan party (Dj Mono P)
[02:36.50] When I commot from Panti... i free
[02:40.37] I dey go... This Antiworld party (Eeeee)
[02:44.83] Premium
[02:45.30]

From the album: NOTHING CHANGED