No Stress
No Stress a song by T DOLLAR on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
No Stress Lyrics
[00:16.07] Many many things wey dey sup for my head
[00:17.87] I no fit forget
[00:20.87] So Gimme money make you ease my stress huh uh
[00:23.86] And I be person pikin
[00:26.42] You no see my legs
[00:27.71] Many place wey man go trek
[00:29.85] And who go feel me if I no feel my self
[00:32.14] All the way we no gum body
[00:34.18] Where the cash make you call on me
[00:36.45] Hustle make you make money oh
[00:38.79] I dey try make e be for me oh
[00:40.82] Them no fit know how I dey do my things
[00:42.68] God abeg make e just complete
[00:44.93] You know say you gats dey for me oh
[00:47.08] Everywhere ni ko ma mo emi oh
[00:49.05] Well no be my power
[00:50.83] Baba loke lole cover
[00:52.97] Plenty blessings in abundant
[00:54.67] Middle fingers for the haters
[00:56.95] Ride in my beamer
[00:58.86] If e no be money maybe later
[01:00.96] Make them dey know when I fire
[01:03.15] We go dance tonight no go tire
[01:05.36] Sheybi i dey try
[01:07.12] So ma jaiye tan to my taste
[01:09.29] Live my life with no stress
[01:11.03] And Make you no go forget
[01:13.35] Say man no get any worries so I pop shayo for chest
[01:17.54] Live without no complains
[01:19.39] Sheybi you know you gats face your fears
[01:21.93] Sheybi i dey try
[01:23.82] So ma jaiye tan to my taste(I cannot cum and kill my self)
[01:26.94] And make you no go forget
[01:29.80] Say man no get any worries so I pop shayo for chest
[01:34.08] Live without no complains
[01:36.17] Sheybi you know you gats face your fears
[01:38.62] I no dey look man face
[01:41.23] As I dey dey for my lane
[01:42.62] I dey find my raba
[01:43.91] Enu ole shalaye
[01:45.39] Ohun toju tiri
[01:46.21] E dey be like wonders
[01:47.93] Shey today nah today
[01:48.87] We go enter the club go ball like okocha
[01:51.65] We dey pray everyday as the money deh enter
[01:54.82] We thank you omela
[01:56.42] Ama shayo moju kelele
[01:58.58] With some liquors to ease my stress
[02:01.09] Brother make you no go forget
[02:02.90] Jehovah sha lomo next
[02:04.33] Moma gborobo gbedudu mo pelebe
[02:06.56] If you come you go run collect
[02:08.76] This life nah once o get
[02:10.99] I gat to enjoy myself
[02:12.02] Sheybi i dey try
[02:13.28] So ma jaiye tan to my taste
[02:15.18] Live my life with no stress
[02:17.66] And make you no go forget
[02:19.74] Say man no get any worries so I pop shayo for chest
[02:23.64] Live without no complains
[02:25.54] Sheybi you know you gats face your fears
[02:28.07] Fears, fears, fears o
[02:30.85] Olu mix on the mix
[02:31.95]

From the album: No Stress
-
Loke by T DOLLAR , -
Diss and Dart by T DOLLAR , -
Ginger by T DOLLAR , -
Alhamdulillah by T DOLLAR , -
No Stress by T DOLLAR , -
Dorime by T DOLLAR , Berri-Tiga , -
Pretend by T DOLLAR ,