Bum Bum
Bum Bum a song by Yemi Alade on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Bum Bum Lyrics
Ewo Ewo
VTech the masclue
One for the party
Two for the two for the money
Three for the three for the honey
Four for the four when you shake your bum bum bum bum
See see me I like to party
Party with the boys wey get money
Eh me I like to party
Party with the girls wey get body wey dey
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Dem dey go down when the music come up
When the DJ give them dem dey turn up
Eh say me I like to party
With Rashida and Nancy eh
See me see me why me
Hold on not talking in bottles
Eh eh say I like to party
With Shakira and Beyoncé for Miami
Eh eh eh I like to chill oh
Chilling with Doze and J Zay jor
Go down when the music come up
We dey turn up like say we are jor
Turn up when the music come up
We are dadadidiri oh eh
Jor we go whine it oh na na jor
We go whine it
One for the party
Two for the shawty
Three when we shake your bum bum bum bum
See see me I like to party
Party with the girls wey get body
Eh eh me I like to party
Party with the boys wey get money wey dey
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Dem dey go down when the music come up
When the DJ give them dem dey turn up eh
See me whine see me digbi low
See me dance to reggae and calypso
At all at all na I'm bad oh
Follow me one day you go enjoy oh
Alhaja spray your money
Make all the girls dem worry
Oh baby make we jolly
Today today I naughty jor
Go down when the music come up
We dey turn up like say we are jor
Turn up when the music come up
We are dadadidiri oh eh
Jor we go whine it oh na na jor
We go whine it
One for the party
Two for the shawty
Three when we shake your bum bum bum bum
See see me I like to party
Party with the boys wey get money
Eh me I like to party
Party with the girls wey get body wey dey
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Dem dey go down when the music come up
When the DJ give them dem dey turn up
Mmmm see I like the way you looking at me
Abeg look with go down swah
Go down to the rhythm and the bass
Oh jor eh jor oh jor jor jor jor jor
One for the party
Two for the two for the money
Three for the three for the honey
Four for the four when you shake your bum bum bum bum
One for the money
Two for the two for the money
Three for the three for the shawty
Four for the four when you shake your bum bum bum bum
Eh eh me I like to party
Party with the boys wey get money
Eh eh me I like to party
Party with the girls wey get body wey dey
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Yemi Alade
Yemi Alade
Efizzy Baby
Shake your bum bum bum
VTech the masclue
One for the party
Two for the two for the money
Three for the three for the honey
Four for the four when you shake your bum bum bum bum
See see me I like to party
Party with the boys wey get money
Eh me I like to party
Party with the girls wey get body wey dey
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Dem dey go down when the music come up
When the DJ give them dem dey turn up
Eh say me I like to party
With Rashida and Nancy eh
See me see me why me
Hold on not talking in bottles
Eh eh say I like to party
With Shakira and Beyoncé for Miami
Eh eh eh I like to chill oh
Chilling with Doze and J Zay jor
Go down when the music come up
We dey turn up like say we are jor
Turn up when the music come up
We are dadadidiri oh eh
Jor we go whine it oh na na jor
We go whine it
One for the party
Two for the shawty
Three when we shake your bum bum bum bum
See see me I like to party
Party with the girls wey get body
Eh eh me I like to party
Party with the boys wey get money wey dey
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Dem dey go down when the music come up
When the DJ give them dem dey turn up eh
See me whine see me digbi low
See me dance to reggae and calypso
At all at all na I'm bad oh
Follow me one day you go enjoy oh
Alhaja spray your money
Make all the girls dem worry
Oh baby make we jolly
Today today I naughty jor
Go down when the music come up
We dey turn up like say we are jor
Turn up when the music come up
We are dadadidiri oh eh
Jor we go whine it oh na na jor
We go whine it
One for the party
Two for the shawty
Three when we shake your bum bum bum bum
See see me I like to party
Party with the boys wey get money
Eh me I like to party
Party with the girls wey get body wey dey
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Dem dey go down when the music come up
When the DJ give them dem dey turn up
Mmmm see I like the way you looking at me
Abeg look with go down swah
Go down to the rhythm and the bass
Oh jor eh jor oh jor jor jor jor jor
One for the party
Two for the two for the money
Three for the three for the honey
Four for the four when you shake your bum bum bum bum
One for the money
Two for the two for the money
Three for the three for the shawty
Four for the four when you shake your bum bum bum bum
Eh eh me I like to party
Party with the boys wey get money
Eh eh me I like to party
Party with the girls wey get body wey dey
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Yemi Alade
Yemi Alade
Efizzy Baby
Shake your bum bum bum
From the album: Black Magic (Deluxe)
-
Single & Searching by Yemi Alade , Falz , -
You by Yemi Alade , -
Kpirim by Yemi Alade , -
Mon Lo by Yemi Alade , -
Bum Bum by Yemi Alade , -
Mr. Stamina by Yemi Alade , -
Yaba Left by Yemi Alade , -
Wonder Woman by Yemi Alade , -
Talku Talku by Yemi Alade , -
Heart Robber by Yemi Alade , -
Bread and Butter by Yemi Alade , -
Sky Scrapper by Yemi Alade , -
Jantolo by Yemi Alade , Olamide , -
Stronger by Yemi Alade , -
Knack Am - Bonus by Yemi Alade , -
Wiggle by Yemi Alade , -
Right Now by Yemi Alade , Kat Deluna , -
Calé by Yemi Alade , Awilo Longomba , -
Go Down by Yemi Alade ,