Intro
Intro a song by Yemi Alade on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Intro Lyrics
[00:01.95] My people una well done o
[00:08.53] Welcome to another special edition of "We Don Catch'am"
[00:09.38] You know how we dey do am for this programme
[00:10.04] If you dey suspect say your man or your woman dey play ball outside
[00:10.79] This is the programme to come
[00:11.42] For today edition
[00:12.04] One special woman, fine girl fine anyhow dey suspect say her man dey chop ogbono outside
[00:12.88] The man like Egusi soup
[00:14.85] Instead of am to choose egusi or ogbono eh dey mix the two together
[00:15.43] As a matter of fact, e be like say this man dey mix 3 different type of soup together
[00:16.73] So na today we go know say eye wey dey cry dey see road
[00:17.78] Come with me make we go bust am
[00:18.25]

From the album: King of Queens
-
Intro by Yemi Alade , Bovi , -
Johnny by Yemi Alade , -
Why by Yemi Alade , -
Pose by Yemi Alade , R2Bees , -
Duro Timi by Yemi Alade , -
Catch You by Yemi Alade , -
King (KOQ) - Interlude by Yemi Alade , -
Money by Yemi Alade , -
I Like by Yemi Alade , -
Taking over Me by Yemi Alade , Phyno , -
Sugar by Yemi Alade , -
Selense by Yemi Alade , Chidinma , -
Fall in Love by Yemi Alade , -
Temperature by Yemi Alade , dil , -
Kissing by Yemi Alade , -
Tangerine by Yemi Alade , Selebobo , -
Daddy Oyoyo by Yemi Alade , -
Johnny - French Version by Yemi Alade , -
Kissing - Remix by Yemi Alade , Diamond Platnumz , -
Looking at Me by Yemi Alade ,