Shout Out

Shout Out a song by Wizkid on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Shout Out by Wizkid

Shout Out Lyrics

[00:02.72] Yeah!
[00:03.91] E yee yeee
[00:05.51] Wizzy
[00:08.44] As a young boy in the ghetto
[00:10.46] Dem tell me say wizzy no go blow
[00:12.32] As a young boy in the ghetto
[00:14.32] Dem tell me say wizzy no go fit do show
[00:16.53] Now dem call me star boy
[00:18.01] 'Cause the boy is in charge boy
[00:19.87] I'm badder than them by far boy
[00:22.02] Jah bless me, so nottin them
[00:23.83] Bagga
[00:24.83] Fit try wey fit press me
[00:25.88] No be me na God bless me
[00:27.45] He put me on top so no stress me
[00:29.49] This time won pò lowo
[00:31.34] But I no mind dem, dem be olodo
[00:32.99] Talking ish about me se o ya were
[00:34.77] My matter won gbe sori bi igbede
[00:37.48] Now bad mind people say I too booga
[00:39.18] Dem say I too dey act like don baba ye
[00:41.10] Shoutout to my real nigga
[00:43.23] God go may you bigger ohh
[00:45.57] Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh
[00:49.46] Shoutout to my real nigga
[00:51.16] God go may you bigger ohh
[00:53.71] Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh
[00:57.54] E farabale, e gba agbara le
[00:59.42] Abegi calm down no day do
[01:01.17] Like baálè
[01:01.91] If the fight start now, na you go first
[01:03.15] Kan lè
[01:03.98] No dey form James Bond for me
[01:04.73] Yea yea
[01:05.79] Why you dey do like monkey?
[01:07.25] Why you dey shout like your house dey for sea?
[01:09.06] Now you dey denge denge I dey pose
[01:11.01] I dey fast lane no go slow so oh
[01:13.18] E farabale, e gba agbara le
[01:15.17] Abegi calm down no day do
[01:17.19] Like baálè
[01:17.81] If the fight start now, na you go first
[01:18.80] Kan lè
[01:19.62] No dey form James Bond for me yea yea
[01:21.59] Why you dey do like monkey?
[01:23.26] Why you dey shout like your house dey for sea?
[01:25.12] Now you dey denge denge I dey pose
[01:27.33] I dey fast lane no go slow so oh
[01:29.65] Shoutout to my real nigga
[01:31.50] God go may you bigger ohh
[01:33.81] Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh
[01:37.84] Shoutout to my real nigga
[01:39.60] God go may you bigger ohh
[01:42.14] Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh
[01:45.72] E yeee yee
[01:48.37] God go make you bigger oo
[01:50.51] Sammy lowkey
[01:51.93] God go make you bigger oo
[01:54.42] Banky W
[01:55.93] God go make you bigger oo
[01:58.21] Wczeey
[01:59.74] God go make you bigger oo
[02:02.38] Osagie hah
[02:03.70] God go make you bigger oo
[02:06.38] Piper noni
[02:08.28] God go make you bigger oo
[02:10.55] Rotimi Rudeboy
[02:11.95] God go make you bigger oo
[02:14.49] Lolu rehab
[02:15.94] God go make you bigger oo
[02:18.21] Ayo Banks oo
[02:20.09] God go make you bigger oo
[02:22.45] For my real guys
[02:24.02] God go make you bigger oo
[02:26.22] E yeee ye
[02:28.14] God go make you bigger oo
[02:31.68] God go make you bigger ooo
[02:33.54]

From the album: Superstar