Workaholics Anonymous

Workaholics Anonymous a song by Ko-Jo Cue on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Workaholics Anonymous by Ko-Jo Cue

Workaholics Anonymous Lyrics

[00:14.96] This 9 to 5 since astart am
[00:16.95] Adey feel like Bayla den trap am
[00:18.86] I swear sometimes if my boss dey fool e lef queer then I won slap am
[00:22.62] Arriving late in the office, like I haven't been up since dawn
[00:24.65] Nyɛ me fault Kasoa deɛ traffic sorr
[00:27.93] Still me boss bɛ so me kon
[00:29.62] He wants report, write up
[00:32.04] Ma mail pii but he scrap am
[00:33.90] Wayɛ ne ho headie e dey mark am
[00:35.71] Ode ba late and wants it back fast
[00:37.31] If I delay then he dey worry herr
[00:39.12] E fit do ein body asɛ war bi chef
[00:40.93] But if my pay delay ano dey hear tee
[00:43.39] He no dey say sorry sef
[00:44.88] That thing paa wey e dey worry men
[00:46.77] That thing paa wey e dey bore me sef
[00:48.65] So ago slave, till I retire?
[00:50.30] And my sweat go go to the kids he go sire?
[00:52.63] Work, work saa but I no go own thing
[00:54.44] I feel like say afor do my own thing
[00:56.46] Build my own dream, climb higher
[00:58.39] I for quit this job oh man taya cos
[01:00.08] Man dey work
[01:02.30] Monday to Friday man dey work
[01:06.19] Friday to Sunday man dey stress
[01:09.96] Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get
[01:12.94] Say what we get?
[01:14.79] Still man dey work (Work-a-holics Anonymous)
[01:17.49] Monday to Friday man dey work (Work-a-holics Anonymous)
[01:21.24] Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics Anonymous)
[01:23.60] Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics Anonymous)
[01:28.06] Say what we get?
[01:29.99] Still man dey work
[01:30.77] Make nobody lie you brother
[01:32.59] Being your own boss hard pass
[01:34.34] If you get employees deɛ gyae koraa
[01:36.00] You make loss sef you for pay the bastards
[01:38.01] Money come you for reinvest
[01:39.69] Bank loan sef den go reap interest
[01:41.41] If you no make steady you go be in debt
[01:43.22] If clients dey stress den I really vex
[01:45.10] But how afor do, smile like a fool
[01:46.93] Sometimes three weeks, nothing dey move
[01:48.95] I for hype for streets but nothing dey to
[01:51.00] Push I'm stuck, nothing to do
[01:52.82] At least afit wake when I want
[01:54.72] But adwendwen nti me da a me nda
[01:56.65] My paddies dey make on the job
[01:58.02] Ɔmo payday duru a, cash nkoara
[02:00.56] Me ano get guarantee, say this month sef, some amount will come
[02:04.80] Ɛba nso a sopi sopi, I no dey fit invest nti dabiara na hand to mouth
[02:07.89] Me ntumi ntɔ what dey need me
[02:09.65] Last week sef I sell my TV
[02:11.88] Running, a business, no be, easy
[02:13.79] Be like, afor, search my, CV
[02:15.65] Man dey work
[02:17.94] Monday to Friday man dey work
[02:21.74] Friday to Sunday man dey stress
[02:24.95] Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get
[02:28.54] Say what we get?
[02:30.38] Still man dey work (Work-a-holics Anonymous)
[02:31.75] Monday to Friday man dey work (Work-a-holics Anonymous)
[02:36.81] Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics Anonymous)
[02:40.37] Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics Anonymous)
[02:43.62] Say what we get?
[02:45.62] Still man dey work
[02:46.74] Monday yeah, yeah, (Hustle)
[02:48.66] Tuesday yeah, yeah, (Hustle)
[02:50.67] Wednesday yeah, yeah, (Hustle)
[02:52.69] Thursday yeah, yeah, (Hard)
[02:54.38] Everyday yeah, yeah, (Hustle)
[02:56.22] Everyday yeah, yeah, (Hustle)
[02:58.12] Grind day yeah, yeah, (Hustle)
[03:00.08] Grind day yeah, yeah, (Hard)
[03:01.88] Monday yeah, yeah, (Hustle)
[03:03.60] Tuesday yeah, yeah, (Hustle)
[03:05.60] Wednesday yeah, yeah, (Hustle)
[03:07.56] Thursday yeah, yeah, (Hard)
[03:09.43] Everyday yeah, yeah, (Hustle)
[03:11.36] Everyday yeah, yeah, (Hustle)
[03:13.22] Grind day yeah, yeah, (Hustle)
[03:15.15] Grind day yeah, yeah, (Hard)
[03:16.05] Man dey work
[03:18.48] Monday to Friday man dey work
[03:22.27] Friday to Sunday man dey stress
[03:25.06] Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get
[03:28.97] Say what we get?
[03:30.86] Still man dey work (Work-a-holics Anonymous)
[03:33.42] Monday to Friday man dey work (Work-a-holics Anonymous)
[03:37.31] Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics Anonymous)
[03:40.85] Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics Anonymous)
[03:44.14] Say what we get?
[03:46.08] Still man dey work
[03:47.05]

From the album: For My Brothers