Craze

Craze a song by Peruzzi on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Craze by Peruzzi

Craze Lyrics

[00:08.02] Klubembem, Bem bem be bem bem bem, your body magic
[00:23.04] No be say me i wan go jail, But girl for your mata me i papapa, ODO
[00:33.06] Talk never do she no want again, I go show you say i know no man
[00:40.07] You treat me like a murderer, ODO
[00:47.09] Another vampire,
[00:51.08] And it's not normal, if you call police i go, I go start Drama
[00:56.02] I go tell dem say,
[00:57.02] you be heart robber, cos you thief my heart like a criminal
[01:00.08] Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh
[01:10.08] Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh
[01:20.00] Got them, girl your body magic,
[01:22.00] Your magic,
[01:29.06] Got them, girl your body magic,
[01:34.03] You body magic
[01:38.06] Amaka the niga wey for die for you
[01:41.02] You disappoint, You disappoint me
[01:47.05] After the lie wey i lie for you
[01:52.05] Omo you jons me, Omo you jons me
[01:57.08] You treat me like a murderer, ODO
[02:02.07] Another vampire,
[02:06.06] And it's not normal, if you call police i go, I go start Drama
[02:11.07] I go tell dem say,
[02:12.06] you be heart robber, cos you thief my heart like a criminal
[02:16.02] Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh
[02:25.01] Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh
[02:34.05] Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh
[02:36.04] Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh
[02:37.08] You treat me like a murderer, ODO
[02:40.05] Another vampire,
[02:44.09] And it's not normal, if you call police i go, I go start Drama
[02:48.02] I go tell dem say,
[02:50.08] you be heart robber, cos you thief my heart like a criminal
[02:53.03] Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh
[03:03.08] Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh
[03:12.05] The End!
[03:14.03]

From the album: Heartwork