nothing spoil

nothing spoil a song by CKay on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

nothing spoil by CKay

nothing spoil Lyrics

[00:18.67] Shayo take my pain
[00:23.67] Cana take my shame away
[00:28.14] This life wey we dey
[00:31.54] Plenty yawa, plenty yawa
[00:33.84] But I get
[00:35.73] Coconut for my head (for my head)
[00:38.47] Nobody live forever
[00:40.49] Nobody go live forever
[00:43.81] Nothing spoil
[00:45.35] Ma jaiye ori mi, ori mi
[00:48.00] I'm feeling good tonight
[00:50.48] I thank God for life
[00:53.47] Nothing spoil
[00:55.18] Ma jaiye ori mi, ori mi
[00:58.57] Suffer suffer for world (amen)
[01:00.94] Enjoy for heaven
[01:02.80] (amen)
[01:03.53] You suffer to make this money but you can't take it with you
[01:07.60] So I spend that shit
[01:09.62] Designer I wear that shit
[01:12.23] But I'm not looking for wetin e no loss
[01:16.85] E no loss, oh bebe
[01:19.65] Everybody dies but not everybody lives, oh bebe
[01:24.12] If I could do it all again I'd do it laka dis
[01:27.66] Zero love inside the jungle
[01:31.59] Na why problem no go finish
[01:34.26] Wahala no go ever finish
[01:37.10] Shayo take my pain
[01:41.98] Cana take my shame away
[01:46.65] This life wey we dey
[01:49.88] Plenty yawa, plenty yawa
[01:52.15] But I get
[01:53.92] Coconut for my head (for my head)
[01:56.72] Nobody live forever
[01:58.58] Nobody go live forever
[02:01.98] Nothing spoil
[02:03.65] Ma jaiye ori mi, ori mi
[02:06.46] I'm feeling good tonight
[02:08.75] I thank God for life
[02:11.74] Nothing spoil
[02:13.40] Ma jaiye ori mi, ori mi
[02:17.86] This life do me like no other
[02:20.31] This life do me like gbana
[02:22.67] Many people don come, many don go
[02:25.13] Wetin I dey feel dey for my mind
[02:27.18] Omo pass the dutchie pon the left handside now
[02:29.71] (ayaya)
[02:30.65] Make I ease my stress now
[02:32.23] (ayaya)
[02:33.12] You know sey no time now
[02:34.87] (ayaya)
[02:36.37] Omo tena tell me Bella no go do yahoo
[02:40.06] Caricature tell me sey I too cacu
[02:42.31] (ayaya)
[02:43.08] I'm losing my cool
[02:44.83] Omo which one I go do?
[02:46.99] (This life)
[02:48.14] Many mistake I don make
[02:49.63] (This life)
[02:50.77] Na the risk I dey take
[02:52.09] (One life)
[02:52.91] For the time I go wait
[02:54.52] (One chance)
[02:55.13] Dem no fit to relate
[02:55.53] Shayo take my pain
[03:00.30] Cana take my shame away
[03:05.19] This life wey we dey
[03:08.37] Plenty yawa, plenty yawa
[03:10.67] But I get
[03:12.35] Coconut for my head (for my head)
[03:14.92] Nobody live forever
[03:17.08] Nobody go live forever
[03:20.12] Nothing spoil
[03:21.92] Ma jaiye ori mi, ori mi
[03:24.74] I'm feeling good tonight
[03:27.04] I thank God for life
[03:30.02] Nothing spoil
[03:31.65] Ma jaiye ori mi, ori mi
[03:35.68]

From the album: CKay The Second