temptations

temptations a song by OMAH LAY on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

temptations by OMAH LAY

temptations Lyrics

[00:07.00] (BGRZ, this is a banger)
[00:09.93] How do you love like that?
[00:14.54] Your eyes no dey dry water
[00:19.36] Today, I dey on this one
[00:21.49] Tomorrow, that one
[00:23.58] If it wasn't for you
[00:25.20] Wetin a boy for do?
[00:28.79] In all of these temptations, temptations
[00:33.26] Wey dey inside my life, you still hold me strong
[00:38.34] You see all of these temptations, temptations
[00:43.19] Wey dey inside my life, you still hold me strong
[00:47.99] Oh-oh, oh
[00:49.73] My Rizla
[00:51.30] When I dey down, I roll one
[00:54.66] To go back up
[00:58.49] Oh-oh, oh
[00:59.67] My day one
[01:01.49] From way back, you dey there
[01:04.55] You no give up
[01:08.20] When I don backslide in my passions, and in my prayers
[01:11.82] When I no get occupation
[01:14.39] Only you see my potentials
[01:17.81] I don't even keep up with my family
[01:20.22] Barely even post my picture on Insta'
[01:22.90] Cannot deny that I got issues, sadly
[01:28.23] But you dey for me today
[01:31.45] You dey tomorrow
[01:32.70] Munagi, e go be forever
[01:37.82] All the things you wish for me, I wish for you
[01:42.92] Me and you together, forever
[01:47.25] In all of these temptations, temptations
[01:51.42] Wey dey inside my life, you still hold me strong
[01:56.86] You see all of these temptations, temptations
[02:01.30] Wey dey inside my life, you still hold me strong
[02:06.29] Oh-oh, oh
[02:08.15] My rizla
[02:09.98] When I dey down, I roll one
[02:12.99] To go back up
[02:16.45] Oh-oh, oh
[02:18.14] My day one
[02:19.75] From way back, you dey there
[02:22.84] You no give up
[02:24.24]

From the album: Boy Alone