Lonely At The Top
Lonely At The Top a song by Asake on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Lonely At The Top Lyrics
[00:17.80] ITS LONELY AT THE TOP
[00:19.34] LONELY LONELY
[00:22.38] MONEY ON MY MIND
[00:24.21] Money money money
[00:25.56] Don't care what they yanning about me in particular
[00:28.15] Ko kanmi kanmi kanmi
[00:30.07] Out here on the road chasing my dream
[00:31.82] Because I know
[00:32.95] No one gon chase it for me
[00:35.53] Woni ololade mangbe omo lo
[00:37.83] Borokoto ide shomo lo
[00:40.15] Efiwon sile jekomalo
[00:42.01] No de find anybody na money I want
[00:44.60] No de hear wetin people de talk
[00:46.91] Wonti ge Asake Leti lor
[00:49.33] This life na one
[00:50.34] No get another one
[00:51.70] I go take am do wetin i love
[00:53.49] Wetin you love o
[00:55.57] No be wetin I love
[00:58.15] Wetin I love I go do am with all my heart o
[01:02.80] Ogogoro no be vodka
[01:05.14] Mr money ginger
[01:07.55] BUT UNA KNOW I NO DE WASTE TIME
[01:09.66] MR MONEY GINGER
[01:13.20] JUST CARRY ON BABY NO TIME
[01:15.59] BAD BOY DEY ME I DE FINE
[01:17.30] AND AT THE SAME TIME ME I DE HIGH
[01:19.70] MODURO TAN MO STAND OUT
[01:21.56] CALM DOWN YOU GO DE FINE
[01:22.85] LIKE FINE WINE NO DECLINE
[01:24.89] THINK ABOUT IT EXTRA ORDINARY THINGS
[01:27.30] SHOW ME LOVE AND I WILL SHOW YOU MORE
[01:29.33] OPOR LO POR POR
[01:31.81] WO BO SHEN SHEY WO BO BO SHEN SHEY
[01:34.06] OMO E DON TEY JE KA SHERE GE LE
[01:36.19] MO FO FUN AYE MO TI FO FUN AYE
[01:38.98] YE YE
[01:39.79] Woni ololade mangbe omo lo
[01:41.84] Borokoto ide shomo lo
[01:44.11] Efiwon sile jekomalo
[01:45.91] No de find anybody na money I want
[01:48.59] No de hear wetin people de talk
[01:50.92] Wonti ge Asake Leti lor
[01:53.23] This life na one
[01:54.51] No get another one
[01:55.63] I go take am do wetin i love
[01:57.66] Wetin you love o
[01:59.41] No be wetin I love O
[02:02.32] Wetin I love I go do am with all my heart o
[02:06.73] Ogogoro no be vodka
[02:09.06] Mr money ginger
[02:11.42] BUT UNA KNOW I NO DE WASTE TIME
[02:13.57] MR MONEY GINGER
[02:13.83]