Odeshi
Odeshi a song by Zlatan on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Odeshi Lyrics
[00:01.29] (Yo X...)
[00:06.58] Uh, say
[00:07.93] I no be Uber jọr, leave story o
[00:09.97] Why you dey find way to enter me o?
[00:11.80] Odeshi (kò wọ'lè)
[00:13.77] Odeshi (kò wọ'lè)
[00:15.88] Na every night I dey spend money o
[00:18.11] Clubbing from Mainland to Ikoyi o
[00:20.17] Òwò ọti (kò rá'lè)
[00:22.10] Òwò ọti (kò rá'lè)
[00:24.15] Every day chasing paper (paper)
[00:25.94] January to December (December)
[00:27.85] The money plenty, ò pọr, pọr-pọr-por
[00:29.87] Never too dull, I no slọgọdọ-dọ
[00:32.07] Money dey Naija, why dem dey jápá o? (Jápá)
[00:34.14] Emefiele, I just got the raba o (Emefiele)
[00:37.17] E dey ground, but I no too pompous (CBN)
[00:38.47] Hagman, Abbati, I too go focus (jẹ'ọmọ, jẹk'ọmọ)
[00:41.28] (Kò wọ'lè) odeshi
[00:43.93] (Kò wọ'lè) odeshi
[00:45.93] (Kò wọ'lè) oh
[00:48.18] (Kò wọ'lè) ọtunmọpọ
[00:50.16] (Kò wọ'lè) Jesus Christ
[00:52.12] (Kò wọ'lè) Alhamdulillah
[00:54.27] (Kò wọ'lè) three in one (kò wọ'lè)
[00:57.62] Ah, jẹ'ọmọ (kuròn'bẹ)
[00:58.86] My money long, e long die
[01:00.80] Long pass Third Mainland Bridge (Poco Snapchat story)
[01:02.97] Me and my guys don show (á tidè)
[01:04.83] Now you can start the party (ò ti set)
[01:07.06] What is good for the goose is what? Is good for the gander
[01:11.77] Ṣè you get food for house? Before I pass you my ganja (ayii)
[01:16.31] My cana (my cana) wey lap inside Backii (wey lap inside Backii)
[01:20.09] Graphic designer no know say plenty dey sup inside lappy
[01:23.93] If you snooze, you lose (ò sun, ò gọr)
[01:26.52] No be everything be cruise (observation)
[01:28.67] If you try am, you go bruise
[01:30.42] No put your leg for my shoe
[01:32.83] (Kò wọ'lè, uh) odeshi
[01:34.64] (Kò wọ'lè) odeshi
[01:36.43] (Kò wọ'lè) oh
[01:38.39] (Kò wọ'lè) ọtunmọpọ
[01:40.29] (Kò wọ'lè) Jesus Christ
[01:42.39] (Kò wọ'lè) Alhamdulillah
[01:44.36] (Kò wọ'lè) three in one (kò wọ'lè)
[01:47.06] Jẹ'ọmọ
[01:55.63] (Gi', giddem)
[01:56.84]

From the album: Symbol of Hope
-
Pay Day by Zlatan , -
Demons by Zlatan , Qing Madi , -
Oyoyo by Zlatan , -
Jeserawa by Zlatan , Shallipopi , TerryTheVoice , Idowest , -
Hip Hop Messiah by Zlatan , Davido , -
Get Better by Zlatan , FOLA , -
Diamond by Zlatan , -
Paypal by Zlatan , Mayorkun , -
Odeshi by Zlatan , -
Till Thy Kingdom Come by Zlatan , -
Genesis by Zlatan , Flavour , -
Happy Day by Zlatan , -
Bebe by Zlatan , Victony , -
Gimme Your Love by Zlatan , Olamide , -
Alpha & Omega by Zlatan , BhadBoi OML ,