Check My Phone

Check My Phone a song by Joeboy on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Check My Phone by Joeboy

Check My Phone Lyrics

[00:00.86] Check my phone
[00:03.76]
[00:10.22] Nothing I dey hide o
[00:14.02] You no go see wetin you dey find o, yah
[00:16.73] I be fine boy o
[00:18.21] Many girly wey dey love me so
[00:20.47] But na you I want o
[00:22.42] If you no believe, make you forget o (yea, hmm)
[00:24.93] Ọmọ na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
[00:27.97]
[00:30.13] If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli'
[00:32.68] No go dey judge me on top wetin you see for blog o
[00:35.54]
[00:37.65] I understand if you want to leave, or you wan go
[00:42.39] Check my phone
[00:43.24] Check my Snapchat o
[00:45.39] Nothing I dey hide o
[00:47.97] You no go see wetin you dey find o (yea, yi)
[00:49.69] Check my phone
[00:51.28] Check my Snapchat o
[00:53.81] Nothing I dey hide o
[00:54.93] You no go see wetin you dey find o
[00:57.52]
[01:05.78] Yorùbá boy, I don't cheat
[01:09.26] But you tell me I belong to the streets
[01:10.26] Shawty, put your mind at ease
[01:12.01] Ìwọ nìkan ní mọ want tí mọ need o
[01:14.35] Oh, you think that I'm too good to be true
[01:18.92] 'Cause nobody can do you like I do
[01:22.67] Stop complaining, I'll put you in the mood
[01:25.55]
[01:29.91] Make we dey gum body, mọ ní superglue
[01:31.35] Ọmọ na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
[01:35.02]
[01:37.28] If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli'
[01:39.23] No go dey judge me on top wetin you see for blog o
[01:43.89] I understand if you want to leave, or you wan go
[01:47.95] Check my phone (check my phone)
[01:48.86] Check my Snapchat o (check my Snapchat o)
[01:50.61] Nothing I dey hide o (baby)
[01:51.98] You no go see wetin you dey find o (yea, yi)
[01:55.57] Check my phone (check my phone)
[01:57.09] Check my Snapchat o (check my Snapchat o)
[01:58.71] Nothing I dey hide o
[02:02.50] You no go see wetin you dey find o
[02:03.82] Ọmọ na flirt I dey flirt, baby girl, make you forgive
[02:08.79] You dey vex, I no send, I go flex you with ten milli'
[02:12.77] No dey judge me on top wetin you see for blog o
[02:15.82] I understand if you want to leave, or you wan go
[02:20.53] Leave, or you wan go
[02:22.16] If you want to leave, or you wan go ('pon deck)
[02:24.00] If you want to leave, or you wan go oo
[02:26.01] Wan go, wan go (go work!)
[02:28.54] If you want to leave, or you wan go
[02:30.40] If you want to leave, or you wan go
[02:32.14] If you want to leave, or you wan go (Tytave with the band)
[02:32.91]

Stats

From the album: Body & Soul