Aura
Aura a song by Shallipopi on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Aura Lyrics
[00:01.23] Fireman
[00:09.63] Only one pluto presido
[00:11.18] They call me Shallipopi (say say say)
[00:15.87] Give them (aura)
[00:16.56] Too much (aura)
[00:17.30] Plenty (aura)
[00:18.33] Show them (aura)
[00:18.98] Face show (aura)
[00:19.86] Shoe shine (aura)
[00:20.96] Aura for aura
[00:21.84] Shoe shine (aura)
[00:23.86] Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
[00:27.15] Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
[00:28.81] I be rolling my po
[00:30.37] Rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)
[00:32.37] Too much juice no sauce
[00:34.12] Shalli na popi, on boss
[00:35.88] Tell dem make dem call me
[00:36.95] Asisat Oshoala, Okocha (aura)
[00:38.91] Anytime I approach her
[00:40.34] Give me the thing like that, no time, go down
[00:42.42] What's up, baby go down
[00:43.77] Asisat Oshoala, Okocha (aura)
[00:46.29] Anytime I approach her
[00:47.49] Give me the thing like that, no time, go down
[00:49.40] What's up, baby go down
[00:50.92] Too much poli dey scatter my vocal
[00:52.43] Wey man, stay indoors, antisocial
[00:54.39] I hope say you hear say my gbedu na global (global)
[00:56.66] International, local
[00:57.84] Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)
[00:59.71] Play you my life like a poker
[01:03.40] Fake smile on my face like a joker
[01:06.12] Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
[01:08.89] Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
[01:10.96] I be rolling my po
[01:12.33] Rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)
[01:14.22] Too much juice no sauce
[01:15.83] Shalli na popi, on boss
[01:17.79] Tell dem make dem call me
[01:19.08] Asisat Oshoala, Okocha (aura)
[01:20.96] Anytime I approach her
[01:22.44] Give me the thing like that, no time, go down
[01:24.52] What's up, baby go down
[01:25.95] Asisat Oshoala, Okocha (aura)
[01:28.01] Anytime I approach her
[01:29.49] Give me the thing like that, no time, go down
[01:31.66] What's up, baby go down
[01:32.89] Where dem dey sell the poli no get banner
[01:34.65] Big talk, Hennessy make me dey stagger
[01:36.49] Wey dey cause wahala, dem go stab am (stab am)
[01:38.13] No be to stab am with dagger (wahala)
[01:39.66] Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)
[01:41.36] Play you my life like a poker (no go dey)
[01:44.91] Fake smile on my face like a joker
[01:46.76] Give them (aura)
[01:47.65] Too much (aura)
[01:48.54] Plenty (aura)
[01:49.39] Show them (aura)
[01:50.14] Face show (aura)
[01:50.99] Shoe shine (aura)
[01:52.02] Aura for aura
[01:52.95] Two times (aura)
[01:53.79] Aura for aura
[01:54.66] Aura for aura
[01:55.63] Aura for aura
[01:56.64] Aura for aura
[01:57.28] Aura for aura
[01:58.16] Aura for aura
[01:58.95] Aura for aura
[01:59.88] Aura for aura
[02:01.83] Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
[02:04.82] Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
[02:07.11] I be rolling my po
[02:08.54] Rolling my, rolling my blunt now
[02:10.26] Too much juice no sauce
[02:12.02] Shalli na popi, on boss now
[02:13.82] Pluto boy got aura, say say, say say, say say
[02:18.63]

From the album: Auracle
-
Ant by Shallipopi , -
Laho by Shallipopi , -
Turner by Shallipopi , -
Eyo by Shallipopi , -
Gbefun (Fine Shit) by Shallipopi , -
HIM (feat. Gunna) by Shallipopi , Gunna , -
Stay (feat. Swae Lee) by Shallipopi , Swae Lee , -
Chokehold (Bro Code) by Shallipopi , -
Opeuhh (feat. KeBlack) by Shallipopi , KeBlack , -
Like That (bomboclatt) (feat. Wizkid) by Shallipopi , Wizkid , -
Pull Up (feat. Pa Salieu) by Shallipopi , Pa Salieu , -
Aura by Shallipopi , -
Afa Relax Oo (feat. Young Jonn) by Shallipopi , Young Jonn , -
Caution (Hold Something) by Shallipopi , -
Rockstar (feat. Ruger) by Shallipopi , Ruger , -
Searching 4 me by Shallipopi , -
Na So by Shallipopi , -
Ballingo by Shallipopi , -
Loaded by Shallipopi , -
Igho by Shallipopi , -
Laho II by Shallipopi , Burna Boy , -
Laho III by Shallipopi , Rauw Alejandro ,