Final Destination
Final Destination a song by Monaky on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Final Destination Lyrics
[00:19.42] I don reach, the cross road
[00:21.58] I no know where to go
[00:22.98] Who put me for komkom?
[00:25.06] Who put me, for this komkom?
[00:27.33] Hmmm I wan escape o
[00:30.73] I don dey do things dey hustle
[00:33.14] Everywhere 247
[00:34.47] Balance am baba, make you shuffle
[00:37.46] Incinerate my choco
[00:38.69] When man go dey on a leisure
[00:41.08] Everyday, man on a mission
[00:43.33] Baba God show me, a vision
[00:46.06] Make I share, benediction
[00:48.10] Everyday, man on a mission
[00:50.57] When man go dey on a leisure
[00:51.48] Baba God show me, a vision
[00:57.31] Na overall
[01:00.07] If baba put ice for ur cup
[01:06.91] I go chop am more
[01:09.35] I go chop am long
[01:11.54] I go chop am uh nor nor
[01:13.05] I go chop am more
[01:16.17] Therapy say make I do stop to dey use
[01:18.07] But Mary j stabilize the mental swing (e dey cure)
[01:21.04] Accountant telling me, to stop to dey book
[01:22.87] But the kalo kalo still dey pay school fees (aje)
[01:25.77] I tell dem I no fit shout
[01:28.18] Una no fit make me, use my falsetto
[01:30.53] Call my dealer to bring me, loud
[01:32.13] Naso I hear from above
[01:33.38] Just dey smoke your Igbo, dey relax
[01:36.56] Order ofada make you chillax
[01:37.72] Spread your bed call your girl
[01:38.87] Bobby make you go baff
[01:39.72] I don tell you say, weeping no dey last
[01:42.56] I don pay for the cross make dem gbes
[01:44.40] E don bash
[01:44.77] I don see the end before the beginning
[01:49.43] Na success e end
[01:50.46] Dey waka wem wem wem wem wem wem
[01:54.36] Na overall
[01:57.11] If baba put ice, for your cup
[02:03.19] I go chop am, more
[02:06.13] I go chop am, long
[02:07.02] I go chop am, uh nor nor
[02:10.88] I go chop am, more
[02:14.01]
[02:16.12] Me I no dey for ur bed
[02:19.94] Only me dey for ma bed
[02:33.78]

From the album: Patient Zero
-
Siren by Monaky , -
Siren by Monaky , -
House Party by Monaky , -
House Party by Monaky , -
Championship by Monaky , PaBrymo , -
Championship by Monaky , PaBrymo , -
After Party by Monaky , -
After Party by Monaky , -
Kwankwanso by Monaky , -
Payroll by Monaky , PsychoYP , -
Payroll by Monaky , PsychoYP , PsychoYP , -
Final Destination by Monaky , -
Final Destination by Monaky , -
Update by Monaky , -
Update by Monaky , -
Achilles by Monaky , -
Achilles by Monaky , -
The Plug by Monaky , -
The Plug by Monaky , -
100% by Monaky , -
100% by Monaky ,