Baby Relax

Baby Relax a song by Kayode on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Baby Relax by Kayode

Baby Relax Lyrics

Kay Kay
(Kay Kay)
(You're so crazy)

My girl she take my soul
She dey do me things wey I no know
Every day I want you in my zone
Father come and take control
Ye, come take control
She dey do me things wey I no know
Every day I want you in my zone
Father come and take control

Hmmn My love, tell me wetin I no fit do for your love?
I've been waiting for so long
Now I'm right where I belong wo-oh
Oh my love, tell me wetin I no fit do for your love?
I've been waiting for so long
Now I'm right where I belong

So when the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon smile so bright
When the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon smile so bright

She wanna gimme that hmm on a late night
She wan roll that thing see that waistline (see that waist li-ine)
She wan do that thing she make me confuse (confuse)
Every night I'm all on you
Hide my pain cos I no dey like bother man (i no dey like bother man)
Things you do don burst all my caravan (don burst all my caravan)
And you know I came from the gutter man
Yo yo yo, ya ya ya

My girl she take my soul
She dey do me things wey i no know
Every day I want you in my zone
Father come and take control
Ye, come take control
She dey do me things wey I no know
Everyday I want you in my zone
Father come and take control
Hmmn My love, tell me wetin I no fit do for your love?
I've been waiting for so long
Now I'm right where I belong wo-oh
Oh my love, tell me wetin I no fit do for your love?
I've been waiting for so long
Now I'm right where I belong

So when the money don come and the money don large(don large)
Ye, I tell my baby relax (i tell my baby relax)
I will do anything just to see you smile (see you smile)
Ye, she gon smile so bright
When the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax (i tell my baby relax)
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon smile so bright
When the money don come and the money don large
I tell my baby relax, wo-oh oh oh ye ayy
She gon smile so bright

(You're crazy)

From the album: STILL FIGURING LIFE