Always a song by Skales on
Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Always Lyrics
[00:06.35] It's Davido
[00:10.74] Skales
[00:13.79] OBO baddest
[00:15.44] It's OK
[00:16.01] S to the K
[00:17.89] Spellz
[00:18.85] See this loving wey I get, e go take away your sorrow
[00:23.92] See this loving wey I get, e go dey until tomorrow
[00:25.02] See this loving wey I get, take the lead and I'll follow
[00:27.94] Baby always, always ohh
[00:31.48] Eh, my toyin tomato, my sweetest potato eh eh
[00:36.74] Abeg just corporate oh, omoge wa ka collabo eh eh
[00:39.98] Come be my portrait oh, I like your sexy figure eight o eh eh
[00:44.74] You make me prostrate oh, come be my own nato
[00:48.64] If na money you want I gat it, ah chei I gat it
[00:50.39] If na shopping you want I gat it, ah eh I gat it
[00:55.99] If na visa you want I gat, ah eh I gat it
[01:00.05] Baby always, always ohh
[01:06.64] See this loving wey I get, e go take away your sorrow
[01:10.51] See this loving wey I get, e go dey until tomorrow
[01:14.53] See this loving wey I get, take the lead and I'll follow
[01:18.46] Baby always, always ohh
[01:22.85] See this loving wey I get, e go take away your sorrow
[01:26.65] See this loving wey I get, e go dey until tomorrow
[01:30.60] See this loving wey I get, take the lead and I'll follow
[01:34.56] Baby always, always ohh
[01:39.10] I'm ready to go very far for your love (far afar)
[01:42.49] Let's have a good time baby girl turn it up (turn it up)
[01:46.66] I love your behind, you got to be mine (ehh oshe)
[01:50.88] Give me a chance (one chance)
[01:52.67] To have this dance (one chance)
[01:55.02] Say you want, even na money know say I no dey manage
[01:56.42] What you want, if na love you know say I carry package
[02:00.57] Baby girl you say you want, even na to travel
[02:04.46] You know say we go travel go everywhere
[02:08.84] I don buy her what she want
[02:10.66] Ehh baby I buy you all thing, what she want
[02:11.51] See this loving wey I get, e go take away your sorrow
[02:14.56] See this loving wey I get, e go dey until tomorrow
[02:18.38] See this loving wey I get, take the lead and I'll follow
[02:22.26] Baby always, always ohh
[02:26.25] See this loving wey I get, e go take away your sorrow
[02:30.23] See this loving wey I get, e go dey until tomorrow
[02:34.44] See this loving wey I get, take the lead and I'll follow
[02:38.30] Baby always, always ohh
[03:00.58] Baby always always, wetin I go purchase
[03:00.64] Girl I gbadun your waist oh, baby girl come fluctuate oh
[03:00.89] And I no dey complain, we go dey the front page
[03:01.03] Baby always, always oh
[03:01.28] Omo toh fine oh (toh fine oh)
[03:02.71] Toh fine oh (toh fine oh)
[03:03.36] Omo toh set oh (toh set oh)
[03:04.65] Toh set oh (toh set oh)
[03:06.56] Omo toh sweet oh (toh sweet oh)
[03:08.82] Toh sweet oh
[03:10.65] I go love you always, always oh
[03:14.63] See this loving wey I get, e go take away your sorrow
[03:18.52] See this loving wey I get, e go dey until tomorrow
[03:22.54] See this loving wey I get, take the lead and I'll follow
[03:26.50] Baby always, always ohh
[03:30.70] See this loving wey I get, e go take away your sorrow
[03:34.61] See this loving wey I get, e go dey until tomorrow
[03:38.52] See this loving wey I get, take the lead and I'll follow
[03:42.73] Baby always, always ohh
[03:54.79] Suka sounds
[03:58.08] Spellz
[03:58.97] Baby always, always ohh
[04:00.15]