Jo

Jo a song by Banky W. on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Jo by Banky W.

Jo Lyrics

[00:22.84] Yes, you are far from the regular
[00:26.56] The life of the party
[00:28.19] I wanna be exactly where you are (yeah, yeah, yeah)
[00:33.18] E be you wey dey burst my medulla (ewo)
[00:36.60] As you dey totori mi with the vibe wey dey sweet me pass sugar (kai)
[00:41.29] As you dey kill me with the gbas
[00:43.06] Kill me with the gbos
[00:44.34] On the dance floor (yeah), murder she wrote (yeah)
[00:46.89] This your fire dance, dey make me catch cold (cold)
[00:49.79] Girl you get the talent, go ahead and let it show
[00:51.83] 'Cause I love the way you jo, jo, jo
[00:54.80] Fun mi like so, so, so
[00:57.26] Dem no fit to measure to my baby
[01:00.59] Atewo for my baby
[01:02.37] Yes, I love the way you jo, jo, jo
[01:05.29] Fun mi like so, so, so
[01:07.94] Dem no fit to demo for my baby
[01:10.80] Atewo for my baby
[01:14.01] My baby good, baby bad oh yea
[01:16.79] If you see the way she move, she mad oh
[01:19.01] Oya enter the groove issa jam oh
[01:21.72] I dey the mood, make we do-
[01:22.90] Me tell her, me tell her "Who's your Zaddy?"
[01:25.43] I'm feeling good 'cause my boo's a baddie
[01:28.35] I'm feeling nice 'cause my wife's a hottie
[01:30.80] Any other kind, dem be photocopy
[01:33.22] Oh my Lordi
[01:35.12] And me no send nobody, no
[01:37.25] You look takeaway and I go carry, go
[01:40.32] Aye mi, temi ba mi, wo
[01:42.46] I don hit the lotto, issa goal
[01:44.60] With the gbas, kill me with the gbos
[01:46.99] On the dance floor (yeah), murder she wrote (yeah)
[01:49.65] This your fire dance, dey make me catch cold (cold)
[01:52.38] Girl, you get the talent, go ahead and let it show
[01:54.49] 'Cause I love the way you jo, jo, jo
[01:57.35] Fun mi like so, so, so
[02:00.14] Dem no fit to measure to my baby
[02:02.94] Atewo for my baby
[02:05.04] Yes, I love the way you jo, jo, jo
[02:08.04] Fun mi like so, so, so
[02:10.38] Dem no fit to demo for my baby (dance for me)
[02:13.54] Atewo for my baby (yeah, yeah, yeah)
[02:17.01] She no dey hinder the ginger
[02:19.17] She got me tripping, I don't even need a visa
[02:22.22] I need her now, need her later
[02:24.43] Ma lo faraway, baby eh
[02:27.35] She no dey hinder the ginger
[02:29.46] She got me tripping, I don't even need a visa
[02:32.98] I need her now, no be later
[02:34.89] Omo don't go far
[02:36.19] 'Cause I love the way you jo, jo, jo
[02:39.32] Fun mi like so, so, so
[02:41.73] Dem no fit to measure to my baby
[02:45.18] Atewo for my baby
[02:46.78] Yes, I love the way you jo, jo, jo
[02:49.40] Fun mi like so, so, so
[02:52.00] Dem no fit to demo for my baby
[02:55.26] Atewo for my baby (yeah, yeah, yeah)
[02:58.43] My baby good, baby bad oh yea
[03:01.16] If you see the way she move e be mad oh
[03:03.42] Oya enter the groove issa jam oh
[03:06.15] I dey the mood, make we do the collabo (yeah)
[03:08.55]

From the album: The Bank Statements