The End
The End a song by Erigga on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
The End Lyrics
[00:01.83] Omo
[00:03.05] Who dey with my lighter abeg?
[00:04.20] Before the album come manage this one oh (this igbo strong oh)
[00:08.01] Abeg (omo I try man)
[00:11.04] The time now na 2 a.m. man (wahala)
[00:12.90] I suppose sleep, you understand?
[00:15.24] Things full my head, my wife dey bed
[00:17.72] Oya, Ajuwe wan talk, media shut up
[00:20.67] The line when I draw nobody fit clean am, lock up
[00:22.81] Wetin dey sup? Na too much cocaina?
[00:25.43] We no be blood na, this guy na Ribena
[00:27.52] The loyalty of a broke man fit full four cup
[00:29.73] Give them garri keep, watch if dem no still fuck up
[00:32.81] Small cigar money enter, you Benson switch
[00:35.44] Dey chi-chi people wey help you wen no get shit
[00:37.78] Wizzy really talk am
[00:39.20] No dey give man pass wetin e deserve
[00:40.78] Ungrateful na hin full here pass
[00:42.88] No need to hug me Okon, shake hand make you go
[00:44.95] We no dey quarrel, the prayer na make you blow
[00:47.14] Sometimes, e no bad if you remind yourself
[00:49.69] Say you be king, no be only you na hin crown yourself
[00:52.34] Nobody know them before, na you put dem on
[00:53.81] Me taroh shue oye ovo, the game still on
[00:56.69] Final whistle never blow, the game still on
[00:59.35] Na you go looseguard, drop your pad, the game still on
[01:01.12] Young kings secure bag, the game still on
[01:03.42] Who no loyal go riaja ekume me ta ro sho
[01:06.04] Vers3 two suppose be about ikebe
[01:08.58] Or girl when dey give me big head, Oziegbe
[01:10.85] But no, I like give una gbe-gbe-gbe
[01:13.28] Make una know say this industry don buy gbege
[01:16.04] Walls no be human being, but them get ear
[01:18.35] Before you spoil me give person, observe am well
[01:20.69] E fit go be my OG, you know say Lekki small
[01:22.99] Wetin dem talk for Chevron? We hear am for Phase one
[01:25.55] Can you imagine? Okro wan big pass owner
[01:27.94] No need for cutlass, na hand we take dey cut una
[01:30.61] Life na bitch, see the way dem dey fuck una
[01:32.83] Money don finish, see the way dem luck up una
[01:35.06] Con block una
[01:35.95] And we know how much dem chop una
[01:37.85] Una hand dey hot, na why media dey rush una
[01:39.90] The biggest scam na Top 10, street dey watch una
[01:42.36] We know who suppose dey there, make dem knock una
[01:44.80] All this things dem dey do you, them don do me too
[01:47.39] But I blow, different between me and you
[01:49.46] We no be mate, the opposite of old you new
[01:52.38] Na soap them give you take baff, you know wetin we chew?
[01:54.47] Career when die, God raise like Lazarus
[01:56.62] If no be social media dem for don cancel us
[01:59.42] I dey my backyard spot dey smoke my big-big kpef
[02:01.87] I busy pass ashawo curtain, talk to Don Kess
[02:04.46] No limit quench the beat, I wan make dem hear me well
[02:07.04] Wear your nose mask, nowadays yeye dey smell
[02:09.37] To all my real gees wen be say dey see money
[02:11.51] Put your hands for your chest, repeat after me
[02:13.86] Who get pass me? No be my business
[02:15.89] I no wish you bad, Jehovah na my witness
[02:18.26] I dey awake, na God dey watch my tower
[02:20.85] Fuck with the bag, na to open magazine tower (abeg)
[02:23.24] See, if media tell you say I bad, na lie I wicked
[02:25.45] If dem say na small craze, na lie I naked
[02:27.70] For this industry, we know who don touch money
[02:30.38] Within ourselves, so aunty no dey form for me (no Limit)
[02:33.44] California yourself, which one you dey Philadelphia?
[02:36.20] Na all of us na hin corona hold oh
[02:39.03]

From the album: Before the Chaos-EP
-
Many Nites by Erigga , jay teaser , -
The End by Erigga , -
Dick Appointment by Erigga , Jay Teazer , -
Wahala Dey by Erigga , Oga Network , -
I No Wear Pant by Erigga , -
Dont Die Alive by Erigga , meph ,