Wahala Dey

Wahala Dey a song by Erigga on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Wahala Dey by Erigga

Wahala Dey Lyrics

[00:18.88] Wahala dey
[00:20.87] Wahala full here ooo
[00:23.09] Country wey blind man dey count money
[00:25.71] Wahala dey
[00:27.30] Wahala dey
[00:29.52] Wahala full here ooo
[00:31.79] Armed robber dey call thief ole ooo
[00:34.56] Wahala dey
[00:35.92] Oga dpo na who thief e phone
[00:38.73] For inside police station
[00:42.05] Abeg
[00:45.20] Nepa office on generator
[00:47.61] Dem no know when light go come
[00:50.58]
[00:52.94] As i dey follow you dey talk all my men done off
[00:54.90] The loud we dey smoke
[00:55.94] You no fit drag am pass one puff
[00:57.42] We tire for nigeria matter i no fit lie you
[00:59.67] Na wetin fela and shana talk still dey happen
[01:01.71] Who rule go waste money
[01:02.83] Work, he no go do
[01:03.92] Hustle done make boys forget wetin dem read for school
[01:06.23] 12 years, 13 years done dey do yahoo
[01:08.21] Dey look epa wey no dey do like big malu
[01:10.54] Epa done graduate from ekpoma but no level
[01:12.78] He find work he tire he kuku join hk
[01:14.90] According to am the rain wey beat am today
[01:17.08] E go wash he benz tomorrow once he woman pay
[01:19.38] All the women he dey jam no one get shishi
[01:21.55] I no fit judge the story long pass deeper life preaching
[01:23.74] Since jonah no get patience he join taking
[01:25.79] Na last week them poff am close to that bakery
[01:28.44] Wahala dey
[01:30.31] Wahala full here ooo
[01:32.59] Country wey blind man dey count money
[01:35.15] Wahala dey
[01:36.92] Wahala dey
[01:39.02] Wahala full here ooo
[01:41.34] Armed robber dey call thief ole ooo
[01:43.98] Wahala dey
[01:45.74] Oga dpo na who thief him phone
[01:48.18] For inside police station
[01:50.34] Wahala
[01:54.54] Nepa office on generator
[01:56.99] Dem no know when light go come
[02:00.21]
[02:03.29] Dear abacha small thing fit reach me?
[02:05.75] The last one you send come
[02:06.94] Area no see shishi
[02:08.01] Stay at home but where the electricity
[02:09.93] Nigeria na cruise i swear
[02:11.36] God forbid bad thing
[02:12.25] Wetin dey occur my whatsApp na mandilas?
[02:14.45] View my status
[02:15.10] Na shoe, bag, hair and slippers
[02:16.56] 15 years no dey sleep house she done enter street
[02:18.71] Dey sell pussy for lekki
[02:20.19] Her father can't say shit
[02:20.76] Cos na she dey survive dem
[02:21.68] Alert steady
[02:22.67] This generation done cast
[02:23.63] When e go end eee
[02:24.93] Na yahoo money make aunty collect big slap
[02:27.07] From 17 years old boy them too dey my snap
[02:29.36] Nigeria now be like fowl wey no get owner
[02:31.45] Who swear for us e no go better for una
[02:33.56] Covid-19, graduate wey suppose give us cure
[02:36.01] Done turn makeup artist dey give director pure
[02:38.56] Wahala dey
[02:40.28] Wahala full here ooo
[02:42.46] Country wey blind man dey count money
[02:45.25] Wahala dey
[02:46.83] Wahala dey
[02:49.14] Wahala full here ooo
[02:51.30] Armed robber dey call thief ole ooo
[02:54.08] Wahala dey
[02:55.64] Oga dpo na who thief him phone
[02:58.29] For inside police station
[03:00.63] Very big wahala e dey here
[03:04.48] Nepa office on generator
[03:06.81] Dem no know when light go come
[03:09.56] Wahala dey here
[03:15.25] Wahala dey ooo
[03:16.56] Wahala dey o o o
[03:18.72] See this country wey blind man dey count e money oooo
[03:23.35] Wahala full everywhere berekete
[03:25.15]

From the album: Before the Chaos-EP