Anita

Anita a song by Victony on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Anita by Victony

Anita Lyrics

[00:02.41] Ooh-ooh, ah
[00:06.30] Oh, yeah, yeah, oh
[00:08.73] Ayy
[00:10.18] Girl, for your information
[00:11.85] I no fit mercy for any person wey go try mess o with my mercy o, yeah-yeah, oh
[00:17.82] Hey, no be Instagram challenge oh
[00:20.32] No go double dare my baby
[00:22.53] No come dey do Tacha and Mercy, oh, ayy
[00:25.40] Seriously, oh, oh-oh-oh-oh
[00:29.77] Seriously, oh, oh-oh-oh-oh
[00:34.05] E dey touch me, oh-oh, oh
[00:38.15] E dey touch me, oh-oh, oh-oh
[00:42.61] Hm, ah-ah
[00:43.75] Yea-ayy-yea
[00:45.41] Anita, 'Nita bae
[00:47.39] Wetin Anita bake?
[00:49.37] I want to eat Anita cake, oh-oh
[00:52.59] Ayy-ayy
[00:53.94] Anita, 'Nita bae
[00:55.98] Wetin Anita bake?
[00:57.83] I want to eat Anita cake, oh-oh
[01:01.16] Ayy-ayy
[01:02.47] Anita, 'Nita bae
[01:04.61] Wetin Anita bake?
[01:06.65] I want to eat Anita cake, oh-oh
[01:09.66] Ayy-ayy
[01:11.04] Anita, 'Nita bae
[01:13.28] Wetin Anita bake?
[01:15.14] I want to eat Anita cake, oh-oh
[01:17.99] Hey
[01:19.02] Girl, your booty get mind on hin own
[01:21.05] Bum-bum wey dey eye my pocket
[01:23.28] Dey do me like Angéli' 'Jo
[01:25.25] Wetin me I dey find na sure bet
[01:27.74] I go still kọlọbi my own
[01:29.63] Girl, you know say my money na longest
[01:31.89] Fela Kuti, igbo no long reach, hmm
[01:35.16] Excellent baby, oh
[01:36.86] Fẹ-fẹ-nẹ, baby, oh
[01:38.27] Fẹ-fẹ-nẹ-mẹ
[01:39.63] Ihe mna cho
[01:40.42] Wetin Iheanacho dey find outside your domot?
[01:44.62] Seriously oh, seriously
[01:49.05] Oh-oh, oh-oh, yeah, oh-oh
[01:52.66] Ayy-ayy
[01:53.93] Anita, 'Nita bae
[01:56.12] Wetin Anita bake?
[01:58.03] I want to eat Anita cake, oh-oh
[02:01.01] Ayy-ayy
[02:02.48] Anita, 'Nita bae
[02:04.62] Wetin Anita bake?
[02:06.63] I want to eat Anita cake, oh-oh
[02:09.63] Ayy-ayy
[02:11.09] Anita, 'Nita bae
[02:13.26] Wetin Anita bake?
[02:15.19] I want to eat Anita cake, oh-oh
[02:18.24] Ayy-ayy
[02:19.59] Anita, 'Nita bae
[02:21.78] Wetin Anita bake?
[02:23.79] I want to eat Anita cake, oh-oh
[02:27.39]

From the album: Stubborn