Stubborn

Stubborn a song by Victony on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Stubborn by Victony

Stubborn Lyrics

[00:08.95] (KITZO)
[00:11.79] Yeah, yeah, yeah, oh (another world)
[00:14.14] Yeah, yeah, yeah
[00:16.89] Yeah
[00:17.77] Solo, solo, solo, solo
[00:20.98] You know I've been riding solo
[00:23.18] You before my 'tori get promo
[00:25.30] Now dem dey call me idolo
[00:27.23] Idolo, idolo, idolo
[00:29.67] Make nobody call me idolo again
[00:31.66] No idolo wey fit perfect
[00:34.16] When I dey wear my Dunlop
[00:36.31] When I dey wear my Dunlop
[00:38.54] When I no geti kọbọ
[00:40.42] See Aboniki full my cupboard
[00:42.37] O ni, "So many things you dunno
[00:45.01] So many things you dunno" (dunno)
[00:47.25] Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum
[00:49.41]
[00:51.88] Ayy, ayy, stubborn
[00:53.23] Me, I no dey hear word o (I stubborn)
[00:55.79] And I stubborn gan ni (stubborn)
[00:57.75] Me, I no fit be your idolo (stubborn)
[01:00.36] Ayy, ayy, stubborn
[01:02.01] Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
[01:03.98] Me, I no fit be your idolo (ọmọ, mo stubborn gan)
[01:06.67] Mo stubborn gan (stubborn)
[01:09.29] Yeah, dunno (dunno), make I carry dem go where dem no know
[01:13.11] Make I give dem the steps like Poco
[01:15.20] Originality, no be bobo, hmm
[01:17.42] Ọmọ iya mi, owo ni koko (owo ni koko)
[01:19.60] I dey fight all the wars on a low-low (low, low)
[01:21.66] Gbe kolos, emi nikan on a solo (solo)
[01:24.02] E be like say ye, I don kolo
[01:25.93] Jago say, "Na lie," uhn-uhn, say na igbo (stubborn)
[01:28.45] Hm-hm Ọlọhun (Ọlọhun)
[01:30.30] Ẹlẹda mi majẹ ń ṣ'Ọlọhun (ṣ'Ọlọhun)
[01:32.51] Bukata mi o ti pọ gan o
[01:34.44] For my family, I be stubborn
[01:36.60] I be stubborn
[01:37.74] Ọmọ ọgbọn (stubborn)
[01:38.82] Enter their body like two guns
[01:41.17] Ka-ka-ka-ka, wọn ni ku tan
[01:43.01] Yeah-yeah, yeah, yeah
[01:44.13] Ayy, ayy, stubborn
[01:45.52] Me, I no dey hear word o (I stubborn)
[01:48.23] I stubborn (stubborn)
[01:49.91] Me, I no fit be your idolo (stubborn)
[01:52.84] Ayy, ayy, stubborn
[01:54.28] Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
[01:56.50] Me, I no fit be your idolo (I stubborn) (stubborn)
[02:00.28] Stubborn
[02:01.78] Yeah, Rambo
[02:03.75] That man he is a bombo
[02:05.84] Normally shey ajẹbo sef na hustler
[02:07.99] Get to the money pronto
[02:09.64] Dey-dey call me Dike like Tonto
[02:11.91] From Igbo Elerin to Igando
[02:14.59] I've never been missing in action
[02:16.05] They start to dey call me Uche Jumbo
[02:18.92] When I dey wear my Dunlop
[02:20.92] When I dey wear my Dunlop
[02:23.15] When I no geti kọbọ
[02:25.08] When Aboniki full my cupboard
[02:27.04] O ni, "So many things you dunno o–, so many things you dunno"
[02:31.98] Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum, yeah
[02:36.44] Ayy, ayy, stubborn
[02:37.74] Me, I no dey hear word o (I stubborn)
[02:41.50] (Stubborn)
[02:42.29] Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
[02:44.75] (Yea-yea, oh) ayy, ayy, stubborn
[02:46.64] Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
[02:48.81] Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
[02:52.43] Mo stubborn
[02:52.66]

From the album: Stubborn