Pier 46

Pier 46 a song by Victony on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Pier 46 by Victony

Pier 46 Lyrics

[00:00.25] I geti gist for you (another world)
[00:06.58] Somebody say they love you
[00:11.17] I, I, I, I, I know somebody
[00:20.74] Hol' up, I'm on my way, hol' up, I'm on my way
[00:25.18] Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face
[00:29.77] Go from Seychelles to Paris, Seychelles to Paris
[00:34.89] Girl, hol' up, I'm on my way, yeah (uh)
[00:39.53] Girl, hol' up, I'm on my way, yeah, hol' up, I'm on my way
[00:44.43] Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face
[00:48.89] Go from seychelles to Paris, Seychelles to Paris
[00:54.07] Girl, hol' up, I'm on my way
[00:58.12] I geti gist for you
[01:04.17] Somebody say they love you
[01:08.72] I, I, I, I, I know somebody
[01:17.26] Oh-no-no-no-no
[01:19.61] No worry, my babe
[01:22.18] If you no get roof for your head
[01:24.04] Girl, you know you got a place in my heart
[01:26.86] Oh-no-no-no-no, oh
[01:29.56] E dey hard make I breathe sometimes
[01:31.72] Na your matter wey cover my chest
[01:34.29] Girl abeg, I dey come
[01:35.34] So abeg, make you free your calendar now
[01:38.52] Baby, give me pencil, na your attention I wan draw
[01:43.28] And my gokada go come through, or I go send my bicycle
[01:48.03] Baby, you are my truth, and our pikin go too soft
[01:52.93] E no go play kpakpangolo, e go ride new bicy-
[01:56.84] Hol' up, I'm on my way, hol' up, I'm on my way
[02:01.23] Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face
[02:05.90] Go from Seychelles to Paris, Seychelles to Paris
[02:10.89] Girl, hol' up, I'm on my way, yea (uh)
[02:14.79] I geti gist for you (hol' up, I'm on my way)
[02:20.47] (Wear makeup for your face) somebody say they love you
[02:24.97] (go from Seychelles to Paris) I, I, I, I, I
[02:30.13] Girl, hol' up, I'm on my way (know somebody)
[02:34.74]

From the album: Stubborn