E Go Be
E Go Be a song by Victony on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
E Go Be Lyrics
[00:03.54] (Be there!)
[00:10.89] Aye!
[00:11.65] (Be there!)
[00:15.53] (Be there!)
[00:18.43] Hm-mm!
[00:20.19] Stubborn!
[00:22.65] Stubborn, oh-no
[00:28.16] Stubborn!
[00:31.88] E go be, e go be, e go be
[00:34.93] E go be, e go be, e go be
[00:36.92] E go be, e go be, e go be
[00:38.91] E go be, e go be, e go be
[00:40.95] E go be, e go be, e go be
[00:42.97] E go be, e go be, e go be
[00:44.83] E go be, e go be, e go be
[00:46.93] Yeah! I no like oh wetin me I no like
[00:50.63] Before you see water comot for my eyes
[00:52.92] You go find me for where I go hide
[00:54.77] Nobody dey when I dey roll semovita
[00:57.52] Somadina
[00:58.94] When I dey chop breakfast for lunch and dinner
[01:01.53] Oh, my nigga, this one no be Tom and Jerry, oh
[01:04.89] See, my life na real movie
[01:06.96] Eh bae, no dey ring my cell, oh
[01:09.10] You know say I dey travel distance
[01:11.35] You see the life I live
[01:12.99] Sometimes I fit no believe
[01:14.97] But I swear, e sure for me, oh
[01:17.08] 'Cause I know say wetin go be, go be
[01:19.99] E go be, e go be, e go be
[01:22.90] E go be, e go be, e go be
[01:25.03] E go be, e go be, e go be
[01:26.98] E go be, e go be, e go be
[01:28.96] E go be, e go be, e go be
[01:30.86] E go be, e go be, e go be
[01:32.92] E go be, e go be, e go be (Don Jazzy)
[01:35.74] Wetin go be
[01:36.93] I work hard, e dey show on believe
[01:38.97] Na my para dey make way for me
[01:40.92] Sufferhead no dey show for receipt
[01:42.75] No get receipt, ah-yeah
[01:44.99] Can't retire, my heart dey for street
[01:46.93] No be power, my God no dey sleep
[01:48.99] I'm idan and it's only legit, only legit, ah-yeah
[01:52.45] Last card, check up, eyan joker
[01:54.56] Counter the set up from your broke ass
[01:56.42] From steady, leg work, mo ti gbo card
[01:58.69] Lasgidi touchdown, Minnesota
[02:00.48] Make I proceed chasing my dreams
[02:02.10] If I no grind, I no go see as e go be
[02:04.52] Make a sow seed 'til I succeed
[02:06.10] If I succeed, I go chop life like a Jay-Z
[02:08.02] E go be, e go be, e go be
[02:10.99] E go be, e go be, e go be
[02:13.07] E go be, e go be, e go be
[02:14.92] E go be, e go be, e go be
[02:16.94] E go be, e go be, e go be
[02:18.95] E go be, e go be, e go be
[02:20.90] E go be, e go be, e go be (e go be)
[02:23.92] E go be
[02:26.25] Hundred nights, me I dey for road, life is easy (e go be)
[02:30.01] And na celebrity life I dey use dey hide bad habit o (mm-mm)
[02:34.15] Smoke my lungs away, make I no panic (ah-ah-ah-ah)
[02:38.12] And I know my sister dey pray make I no rubbish
[02:42.18] I pour my mind, dem say I no dey trust totally (aye)
[02:45.91] I collect my licence plate from God alone
[02:49.43] So I dey ride in faith, 'cause e sure for me, oh
[02:53.43] So wetin go be, go be
[02:55.84] E go be, e go be, e go be
[02:58.81] E go be, e go be, e go be
[03:00.95] E go be, e go be, e go be
[03:02.99] E go be, e go be, e go be
[03:04.91] E go be, e go be, e go be
[03:06.99] E go be, e go be, e go be
[03:08.98] E go be, e go be, e go be
[03:10.95] Aye!
[03:13.54] Aye, I no need lie, never know my balace
[03:17.99] I'm living in my life, I wanna trust you total (ay)
[03:23.05] E go be
[03:25.32]

From the album: Very Stubborn
-
Way Home by Victony , Shorae Moore , -
E Go Be by Victony , Don Jazzy , -
V.S. Freestyle by Victony , -
Tanko by Victony , Terry G , -
Skido by Victony , Olamide , -
Ordinary Things by Victony , -
Gangsta Cry by Victony , -
Amen by Victony ,