Amen
Amen a song by Victony on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Amen Lyrics
[00:10.25] Again again I am in
[00:11.34] Pain, fuck up
[00:12.10] Swear it's all love eh!
[00:14.49] I tell the rain to go away, Come another day Sunshine stay
[00:19.43] And I dey find where my spark e go
[00:21.68] Shey na because I start to spark
[00:23.75] Igbo
[00:24.32] Uhh uu waa waa waa waa waa waa
[00:28.91] Cos I'm running out of Amens & hallelujah
[00:35.13] Huhn
[00:35.89] My patience Dey on a low Running out of
[00:40.67] Amen & hallelujah Just say when lord
[00:49.35] I no dey leave my house if night e no reach
[00:52.24] I no dey like to show my face for public
[00:55.11] Make I jo sugar coat am, I'll be honest
[00:57.15] Say na only me sabi where I insecure reach
[00:59.90] Baba
[01:00.88] So many nights wey I owe you, thank you
[01:04.76] Yeah yeah
[01:05.78] So many nights, so many nights
[01:08.44] Wey I owe you sorry
[01:09.99] Say I no go lie for you, big boy dey cry
[01:12.32] Know say I go hide for you, if you ask why
[01:14.75] Make e no be surprise for you
[01:16.66] If you see me high on things & things
[01:18.31] Cos I need to ease my mind
[01:20.35] Many solution for the problem
[01:22.35] But only baba God know wetin I dey find
[01:24.73] Say make we fake views for the instagram
[01:28.58] Say na wetin them like
[01:30.84] Ooh
[01:32.09] Amen & hallelujah
[01:35.72] My patience dey on a low
[01:39.34] Wah wah wah wah wah Amen & hallelujah
[01:45.28] Say when lord?
[01:48.95] Cos I'm running out of Amens & hallelujah Huhn
[01:55.63] My patience Dey on a low Running out of
[02:00.53] Amen & hallelujah
[02:05.28] Just say when lord
[02:09.45] See my fan base them dey confirm me, Olohun
[02:12.46] Jagbajantis them dey observe me
[02:14.77] Online people no dey understand me, but one day them go understand
[02:19.42] Say ebelebe stubborn
[02:21.31] One of one
[02:22.41] I see many people wey go want to doubt me
[02:24.74] Even sometimes me sef dey doubt me
[02:27.16] (Me sef dey doubt me)
[02:29.12] But soon e go end for
[02:30.92] Amens & hallelujah
[02:35.43] My patience Dey on a low
[02:39.01] Running out of
[02:40.67] Amen & hallelujah
[02:45.52] Say when lord
[02:48.96]

From the album: Very Stubborn
-
Way Home by Victony , Shorae Moore , -
E Go Be by Victony , Don Jazzy , -
V.S. Freestyle by Victony , -
Tanko by Victony , Terry G , -
Skido by Victony , Olamide , -
Ordinary Things by Victony , -
Gangsta Cry by Victony , -
Amen by Victony ,