Gangsta Cry
Gangsta Cry a song by Victony on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Gangsta Cry Lyrics
[00:00.08] Big boy no cry, run off and hide your tears
[00:05.45] Make I no die, small time I disappear
[00:11.29]
[00:13.43] (Aaaaaaaah)
[00:13.47] Huhn!
[00:13.67] You see I no want to remember
[00:16.75] So I ride on cause
[00:18.76] Big boy no cry
[00:20.96] Run off and hide your tears
[00:23.15] Make I no die, small time I disappear (Aaaaaaaah)
[00:30.66] Ay!
[00:31.22] You see I no want to remember
[00:35.69] (Oh no no)
[00:35.83] Dem go swear say dem know me my brother
[00:37.85] But dem no know the story my brother
[00:40.05] Before stubborn drop, my heart cut
[00:42.68] My leg dey cold my brother
[00:44.43] Carry iron for head, I dey hoard am
[00:46.62] Na depression dey set, I no talk am
[00:48.94] Think say I dey in love
[00:50.40] I still dey fuck up oh my brother I say sorry oh, sorry, my lover
[00:55.58] I record am for song oh, I talk am
[00:57.77] I no say I for talk but I dey form strong oh my brother
[01:02.12] All the girls wey I worry no bother
[01:04.23] Small pikin dey do me no wonder
[01:06.32] I no hear wetin you talk, know say I stubborn oh (Oooooh)
[01:11.51] Big boy no cry, run off and hide your tears
[01:15.99] Make I no die, small time I disappear
[01:20.02] (Aaaaaaaah)
[01:23.63] Huhn!
[01:23.97] You see I no want to remember
[01:28.55] Don't know who I go trust oh my brother
[01:30.62] Na Hoodini say make I record am
[01:32.92] All the money I hold
[01:34.48] Dem never know say na my music dey chop am
[01:37.29] For my sound I invest oh my brother
[01:39.50] Engineer, we dey pay dem for dollars
[01:41.93] They say make I show face oh
[01:43.96] But for inside my mind I dey suffer
[01:46.06] Shout out xxxxx xxxxx xxxx
[01:48.29] To my sister we're riding forever
[01:50.52] Uncle Shay, auntie Linda and my boys for Osawemen oh best believers
[01:54.98] Riding steady so I go deliver
[01:57.08] Family on my mind oh you see am
[01:59.36] If you see me dey run or you see me for gym
[02:02.13] Say na unto say
[02:03.63] Big boy no cry, run off and hide your tears
[02:08.74] Make I no die, small time I disappear
[02:16.77] (Aaaaaaaah)
[02:16.85] Huhn!
[02:17.00] You see I no want to remember
[02:19.78]

From the album: Very Stubborn
-
Way Home by Victony , Shorae Moore , -
E Go Be by Victony , Don Jazzy , -
V.S. Freestyle by Victony , -
Tanko by Victony , Terry G , -
Skido by Victony , Olamide , -
Ordinary Things by Victony , -
Gangsta Cry by Victony , -
Amen by Victony ,