Divine

Divine a song by Rema on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Divine by Rema

Divine Lyrics

[00:20.62] Make nobody come against what me, I believe in
[00:23.48] If you come against my vision, you know that it's treason
[00:25.88] It's been a long time I had this feeling, I was chosen
[00:28.76] Situations that I came across made my heart frozen
[00:31.43] Momma told me she was worried when I was in her belly
[00:33.84] She said she had my brother and my sister okey-dokey
[00:36.74] Then it took her four years before she even took in
[00:39.17] Came a detox of blood that was a sign she was ready
[00:41.75] She said I never kicked, she said I never turned
[00:44.59] She said I never caused her any discomfort
[00:47.28] And she no dey at ease for like nine months
[00:49.83] E be like say this pikin no wan gree comot
[00:52.46] Say me I dey at peace, I no even apply no force
[00:55.20] And then she had a thought that maybe there might be a cause
[00:57.87] Ooh-yeah, she started worrying, worrying about a lot
[01:00.58] She went to the hospital without no remorse
[01:03.21] And then she met a Doctor (Doctor)
[01:05.37] "Tell me, what is happening to my son? (My son)
[01:08.01] Am I being attacked by a rival? (By a rival)
[01:10.65] It's not making sense, what do I do?" (Then what she say)
[01:12.95] She said, "Doctor, I'm not feeling fine
[01:16.36] Tell me this could be a sign"
[01:19.07] And he said, "It is time"
[01:21.17] She gave birth and named me Divine
[01:24.54] Divine
[01:25.87] Divine, D-D-Divine, Divine, D-D-Divine
[01:31.27] Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine
[01:36.58] Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine
[01:41.83] Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine
[01:46.23] Yunno, yunno
[01:49.28] Nothing fit come against my destiny
[01:51.56] I fight battles wey nobody ever see
[01:54.32] As I dey this industry with God company
[01:56.87] Me I go calcu so make everybody see
[01:59.52] Script wey God mark, you wan cancel it?
[02:02.26] English no correct, make nobody bother me
[02:04.70] You can laugh at me, talk down on me, God cover me
[02:07.37] Ye, ye, ye, ye, ye, ye, ye, ye, ye (yeah-yeah)
[02:10.83] My mama dey steady, cast and binding
[02:13.56] I give her joy every single time o
[02:15.86] Na me dey make her dance like cocaina
[02:19.82] As I dey grind
[02:21.39] Every single time na she dey my mind
[02:23.93] She dey send me prayers wey dey keep me tight
[02:26.52] I pity anybody wey follow me fight (follow me fight)
[02:32.57] Ooh-yes, I felt pain when I lost my father
[02:35.32] Ooh-yes, I felt pain when I lost my brother
[02:37.94] Ooh-yes, I felt weight stacking on my shoulder
[02:40.85] Omo, it kept growing as I got older
[02:43.23] The voice in my head told me I'm a soldier
[02:45.79] Then I remember the time mama named me Divine
[02:49.79] (Yunno, yunno) Divine
[02:51.19] Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine
[02:56.56] Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine
[03:01.86] Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine
[03:07.33] Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine
[03:12.64]

From the album: Rave & Roses (Ultra)