HOV

HOV a song by Rema on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

HOV by Rema

HOV Lyrics

[00:14.48] I don hustle sha
[00:15.34] My leg don do plenty waka, e reach to call me oga
[00:18.21] You see as my body set
[00:19.67] E don tey when me and my guys we dey fetch water
[00:22.22] Shoutout to my dad
[00:23.42] I learnt my lesson, both good and bad
[00:26.04] Eyes open, ooh la la
[00:27.56] Nobody fit whine me for the street sha, ahh
[00:31.27] Oya just dey jekelebe
[00:32.69] All your mates dey hustle, you just dey kpenkelemes
[00:34.28] Make you reason am sef, I go motivate you to an extent
[00:38.62] Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
[00:42.42] If you do me evil just dey prepare for your karma nla
[00:46.08] Pray the real ones live longer
[00:48.28] Too many snakes under the grass
[00:49.70] Osagie know me sha
[00:51.80] All the prophecy I dey do am
[00:53.66] I dey see many things wey pass una regular eyes
[00:55.23] Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta
[00:59.73]
[01:06.16] Mavin say second quarter don dey loading
[01:07.62] E no go tey 'til my money go billion
[01:09.35] My neck don dey fold like Dino, ah
[01:11.25] I no be politician, but I don dey see their kind of money (money-money-moneyyy)
[01:17.18] EFCC they fit dey hear me, ewo
[01:19.47] Any legal money, once upon a time was illegal money
[01:22.76] To my generation, I be (Hov)
[01:24.67] I no really fit advice person for hot weather wey dey use snow
[01:28.36] Na your body go tell you then you go know
[01:31.22] Oya just dey jekelebe, all your mate dey hustle
[01:33.61] You dey kpenkelemes (you dey kpenkelemes ooo)
[01:35.25] Make you reason am sef, I go motivate you to an extent (ehh)
[01:38.64] Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
[01:42.38] If you do me evil just dey prepare for your karma nla (karma nla)
[01:46.05] Pray the real ones live longer (live longer)
[01:48.29] Too many snakes under the grass (grass)
[01:50.72] Osagie know me sha (E know)
[01:51.78] All the prophecy I dey do am (ahh)
[01:53.63] I dey see many things wey pass una regular eyes
[01:56.38] Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta
[01:59.57]

From the album: Rave & Roses (Ultra)