Runaway

Runaway a song by Rema on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone

Runaway by Rema

Runaway Lyrics

[00:01.64] Hmm, hmm, hmm
[00:11.98] Hmm, hmm, hmm
[00:19.43] They know, they know, they know
[00:20.81] They know, they know, they know
[00:22.13] Everybody know say I fit put my life on the line
[00:26.74] For my baby, my baby, my baby
[00:29.39] Today, today, today, today, today, today, today
[00:32.38] Baby, ready your luggage
[00:34.45] People no want make we dey together
[00:36.99] So we go run-runaway-way
[00:39.23] Baby, run-runaway-way, run-runaway-way, run-runaway-way
[00:44.77] They wan try take me away from you make I no see your fa-face
[00:49.76] Run-runaway-way, run-runaway-way, run-runaway-way
[00:54.85] Na you be my nut
[00:55.73] If you comot for my head, girl, I fit start to cra-craze, hmm
[01:01.15] Many, many men don try
[01:05.04] But na only me fit to get her for life, hmm
[01:11.21] Many get money pass me die
[01:14.97] But this my baby no dey collect all their bribe, hmm
[01:21.68] She carry me meet her mama
[01:24.12] She carry me meet her papa
[01:26.39] Make dem gimme blessing, they no wan allow, why?
[01:32.16] All of her friends they dey laugh
[01:33.92] Because say she no dey follow baller
[01:36.44] I tell am say one day I go make am
[01:40.21] They know, they know, they know
[01:41.67] They know, they know, they know
[01:42.99] Everybody know say I fit put my life on the line
[01:47.59] For my baby, my baby, my baby
[01:50.09] Today, today, today, today, today, today, today
[01:53.12] Baby, ready your luggage
[01:55.33] People no want make we dey together
[01:57.98] So we go run-runaway-way
[02:00.15] Baby, run-runaway-way, run-runaway-way, run-runaway-way
[02:05.44] They wan try take me away from you make I no see your fa-face
[02:10.50] Run-runaway-way, run-runaway-way, run-runaway-way
[02:15.59] Na you be my nut
[02:16.62] If you comot for my head, girl, I fit start to cra-craze, hmm
[02:21.88] Your friends introduce you to so-called big men
[02:24.96] Say make you leave that small boy
[02:27.52] Say I no get any future, say I no dey man enough
[02:32.71] They dey give you bad-bad lecture
[02:34.92] They go show you their Gucci, their Prada
[02:37.30] They go chook you with all their designer
[02:39.88] They go show you the way wey they run am
[02:42.76] This love, they go find way to block am
[02:44.84] They know say they no fit find love like this
[02:47.92] Dem no fit to find love like this
[02:50.76] I know say I meet you for street
[02:52.71] But baby girl, you no dey for the street
[02:56.09] Will you marry me even though e no be diamond ring?
[03:01.07] They know, they know, they know
[03:02.19] They know, they know, they know
[03:03.55] Everybody know say I fit put my life on the line
[03:08.39] For my baby, my baby, my baby
[03:10.93] Today, today, today, today, today, today, today
[03:14.06] Baby, ready your luggage
[03:16.27] People no want make we dey together
[03:18.72] So we go run-runaway-way
[03:21.06] Baby, run-runaway-way, run-runaway-way, run-runaway-way
[03:26.46] They wan try take me away from you make I no see your fa-face
[03:31.24] Run-runaway-way, run-runaway-way, run-runaway-way
[03:36.39] Na you be my nut
[03:37.45] If you comot for my head, girl, I fit start to cra-craze, hmm
[03:40.85]
[03:47.29] London
[03:49.62]

From the album: Rave & Roses (Ultra)