Jo
Jo a song by Rema on Foxsoundi — Free Music, Smart Streaming for Everyone
Jo Lyrics
[00:16.35] (Another banger)
[00:17.87] Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
[00:20.56] Jo-jo-jo-jo-kijo (ayy)
[00:22.91] Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy)
[00:27.49] I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh)
[00:32.05] Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)
[00:36.73] Hmm, Omotola you dey boost my dada
[00:41.05] Whoa-whoa-whoa-whoa
[00:43.64] I like it when you dey call me dada
[00:45.79] Whoa-whoa-whoa-whoa
[00:48.30] Other girls they dey bu bu ga ga
[00:50.36] Whoa-whoa-whoa-whoa
[00:52.85] Only you be my baby pana
[00:55.04] Whoa-whoa-whoa
[00:57.01] Where you dey, ooh?
[00:58.59] When I dey call your phone
[01:00.78] You no dey pick my call
[01:02.59] Baby, wetin your friends don't talk
[01:05.33] Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls
[01:09.79] Me I no go lie I dey get but baby na you I choose
[01:15.97] Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar
[01:20.57] Plenty calories dey for your sugar ooh, hmm
[01:24.90] Come baby Juma gimme sugar, ooh ginger
[01:29.65] You dey pull my trigger
[01:32.02] Jo-jo-jo-jo-jo
[01:34.30] Jo-jo-jo-jo-kijo (ayy)
[01:36.58] Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy)
[01:40.99] I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh)
[01:45.62] Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)
[01:50.57] Hmm, no mind them all of them they go deceive you, oh
[01:55.04] Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me oh
[01:59.36] Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you, oh
[02:04.06] Hmm, if I give them chance all of them
[02:07.30] They go dey rush me ooh, dey rush me ooh
[02:11.05] (Tell me why you con dey vex for me, ooh)
[02:12.32] Baby no dey vex for me, oh
[02:14.65] Anytime wey you dey vex I go give you, mm
[02:18.98] I go give you, mm hmm, Obianuju
[02:23.31] (This you love na juju, juju, juju)
[02:26.64] Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
[02:29.34] Jo-jo-jo-jo-kijo
[02:31.48] Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy)
[02:36.01] I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh)
[02:40.61] Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)
[02:45.25] Hmm, Obianuju
[02:48.73] Say this love is true
[02:51.08] You dey make me do like fool
[02:54.57] Hmm
[02:55.81] Hmm, Obianuju
[02:58.04] Hmm, this love is true
[03:00.30] You dey make me do like fool

From the album: Rave & Roses (Ultra)
-
Divine by Rema , -
Hold Me by Rema , 6LACK , -
Dirty by Rema , -
Calm Down by Rema , -
Soundgasm by Rema , -
Wine by Rema , Yseult , -
Holiday by Rema , -
Jo by Rema , -
Time N Affection by Rema , Chris Brown , -
Charm by Rema , -
Are You There? by Rema , -
Reason You by Rema , -
Love by Rema , -
Addicted by Rema , -
Dunno Me (Freestyle) by Rema , -
FYN by Rema , AJ Tracey , -
Oroma Baby by Rema , -
Carry by Rema , -
Mara by Rema , -
Runaway by Rema , -
HOV by Rema , -
Calm Down by Rema , Selena Gomez ,